Текст песни Get Me - Falz
Ah!
Yeah!
Bad
guys
in
the
building
Yeah!
I
dey
for
bed
since
I
dey
try
move
In
my
27years
I
never
see
this
kind
groove
We
dey
fight
hangover
me
and
my
guy
Jones
And
I
no
dey
I
too
dey
like
booze
You
know
that
kind
level
wey
you
don
shack
to
Wey
you
see
every
girl
like
if
I
catch
you
Lola
say
she
want
place
Make
we
come
highschool
Okay
thank
you
But
me
I'm
quite
cool
I
don't
know
about
Jones
but
use
your
best
effort
I'm
a
good
man
I
don't
succumb
to
peer
pressure
I
shack
up
I
demo
Only
for
like
10
seconds
For
the
shortest
resistance,
I
hold
the
best
record
20
minutes
later
Hot
don
cool
down
brother
We
don
stop
to
bother
Shayo
don
dey
enter
Lola
pass
the
polishi
Make
we
smoke
the
claro
I
come
start
to
wonder
Let
me
go
for
parole
They
don
get
me
See
as
fine
girl
dey
wound
person
Ah
dey
form
hard
when
nobody
send
me
Chai!
They
don
get
me
Ah!
They
don
get
me
See
as
fine
girl
dey
wound
person
Ah
dey
form
hard
when
nobody
send
me
Chai!
they
don
get
me
Ah
dey
prove
hard
guy
Ah
dey
there
dey
form
stunt
Me
wey
no
dey
smoke
ah
don
clear
one
blunt
Ah
dey
mix
when
already
sef
guys
don
drunk
The
high
come
dey
be
like
say
e
go
last
one
month
She
give
me
space
cake
She
say
guy
come
chop
Ah
say
gimme
space
Wait
my
heart
wan
stop
Ah
still
try
comport
Many
guys
don
knock
Make
them
like
form
12
All
my
guys
don
talk
I
chop
the
cake
finish
Now
ah
see
the
light
Ah
dey
ask
Lola
why
the
sun
dey
rise
in
the
night
I
no
know
wetin
Jones
don
add
to
him
Sprite
But
na
Psalm23
wey
my
guy
dey
recite
20
minutes
later
Hot
don
cool
down
brother
We
don
stop
to
bother
Shayo
don
dey
enter
Lola
pass
the
polishi
Make
we
smoke
the
claro
I
come
start
to
wonder
Let
me
go
for
parole
Ooo!
They
don
get
me
See
as
fine
girl
dey
wound
person
Ah
dey
form
hard
when
nobody
send
me
Chai!
They
don
get
me
Ah!
They
don
get
me
See
as
fine
girl
dey
wound
person
Ah
dey
form
hard
when
nobody
send
me
Chai!
they
don
get
me
Ah
dey
ask
Lola
why
the
sun
dey
rise
in
the
night
Chai!
they
don
get
me
Na
Psalm23
wey
my
guy
dey
recite
They
don
get
me
Aah!
Dey
don
get
me
See
as
fine
girl
dey
wound
person
I
dey
form
hard
when
nobody
send
me
Chai!
They
don
get
me
1 La Fête
2 Next
3 Child of the World
4 Bahd Baddo Baddest
5 Polished
6 The Lamba Song
7 My Money
8 Alright
9 Le Vrai Bahd Guy
10 Boogie
11 Way
12 I Do It
13 Get Me
14 Confirm
15 Jeje
16 Wehdone Sir
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.