Lesson - Fasamelodiesперевод на немецкий




Lesson
Lektion
Yeah
Ja
Fasamelodies again 'gain
Fasamelodies wieder und wieder
Ah oh o oh
Ah oh o oh
Yeah ey
Ja ey
E geti something wey go happen for your eye
Es gibt etwas, das in deinen Augen passieren wird, meine Liebe
No be joke, my brother you go surprise
Kein Witz, meine Schwester, du wirst überrascht sein
Nobody love you, brother no be child's
Niemand liebt dich, meine Liebe, sei kein Kind
E don happen, now you don realise
Es ist passiert, jetzt hast du es erkannt
You geti raba brother keep am on a low
Du hast einen Schatz, meine Liebe, behalte ihn für dich
Jealousy plenty, no let nobody know
Neid ist reichlich vorhanden, lass es niemand wissen
Wetin you reap determine wetin you sow
Was du erntest, bestimmt, was du säst
As e dey go my brother we go dey flow oh
Wie es geht, meine Liebe, werden wir fließen
Some kind of experience
Eine Art von Erfahrung
Wey you go through
Die du durchmachst
You go learn the lesson
Du wirst die Lektion lernen
Dem no dey telli person
Niemand sagt es dir
Na to dey pray for blessing
Man muss für Segen beten
Some kind of experience
Eine Art von Erfahrung
Wey you go through
Die du durchmachst
You go learn the lesson
Du wirst die Lektion lernen
You go see the reason
Du wirst den Grund sehen
Everybody get their season (season)
Jeder hat seine Jahreszeit (Jahreszeit)
Life go teach you
Das Leben wird dich lehren
People go treat you
Die Leute werden dich behandeln
Experience go brush you
Die Erfahrung wird dich berühren
Nobody go love you huh
Niemand wird dich lieben, meine Liebe
I'm saying the truth huh
Ich sage die Wahrheit, meine Liebe
The matter go pain you
Die Sache wird dich schmerzen
Pass woman wey dey born
Mehr als eine Frau bei der Geburt
Your paddy go looseguard you
Dein Freund wird dich verraten
Still chase you with a gun
Und dich immer noch mit einer Waffe jagen
The country no wan help you
Das Land will dir nicht helfen
Dey play, think say na fun
Spielen und denken, es sei ein Spaß
I just dey realise say
Ich fange gerade an zu erkennen, dass
My friend no share him buns huh
Mein Freund seine Brötchen nicht mit mir teilt, meine Liebe
I'm just confused
Ich bin einfach verwirrt
As i no get Jimmy shoes
Weil ich keine Jimmy-Schuhe habe
Na why u dey call me fool huh
Deshalb nennst du mich einen Narren, meine Liebe?
Diffuse my cool
Verstreue meine Coolness
Erema sef no come through
Erema kommt auch nicht durch
Say I no dey hit the root
Sagt, ich treffe nicht die Wurzel
But I dey try make I no kpuf
Aber ich versuche, nicht zu versagen
Some kind of experience
Eine Art von Erfahrung
Wey you go through
Die du durchmachst
You go learn the lesson
Du wirst die Lektion lernen
Dem no dey telli person
Niemand sagt es dir
Na to dey pray for blessing
Man muss für Segen beten
Some kind of experience
Eine Art von Erfahrung
Wey you go through
Die du durchmachst
You go learn the lesson
Du wirst die Lektion lernen
You go see the reason
Du wirst den Grund sehen
Everybody get their season
Jeder hat seine Jahreszeit
Some kind of experience
Eine Art von Erfahrung
Wey you go through
Die du durchmachst
You go learn the lesson
Du wirst die Lektion lernen
Dem no dey telli person
Niemand sagt es dir
Na to dey pray for blessing (blessing)
Man muss für Segen beten (Segen)
Some kind of experience
Eine Art von Erfahrung
Wey you go through
Die du durchmachst
You go learn the lesson
Du wirst die Lektion lernen
You go see the reason
Du wirst den Grund sehen
Everybody get their season (season)
Jeder hat seine Jahreszeit (Jahreszeit)
Instrumentals
Instrumental





Авторы: Abiodun Awodumiye, Ayodeji Samuel Oluwatosin


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.