Lesson - Fasamelodiesперевод на французский




Lesson
Leçon
Yeah
Ouais
Fasamelodies again 'gain
Fasamelodies encore une fois
Ah oh o oh
Ah oh o oh
Yeah ey
Ouais mec
E geti something wey go happen for your eye
Il y a quelque chose qui va t'arriver, ma belle
No be joke, my brother you go surprise
Ce n'est pas une blague, ma sœur, tu seras surprise
Nobody love you, brother no be child's
Personne ne t'aime, ma belle, ce n'est pas un jeu d'enfant
E don happen, now you don realise
C'est arrivé, maintenant tu t'en rends compte
You geti raba brother keep am on a low
Tu as du raba, ma belle, garde ça pour toi
Jealousy plenty, no let nobody know
La jalousie est partout, ne laisse personne le savoir
Wetin you reap determine wetin you sow
Ce que tu récoltes détermine ce que tu sèmes
As e dey go my brother we go dey flow oh
Comme ça se passe, ma belle, on va continuer à avancer
Some kind of experience
Une sorte d'expérience
Wey you go through
Que tu vas traverser
You go learn the lesson
Tu vas apprendre la leçon
Dem no dey telli person
On ne le dit pas aux gens
Na to dey pray for blessing
Il faut juste prier pour une bénédiction
Some kind of experience
Une sorte d'expérience
Wey you go through
Que tu vas traverser
You go learn the lesson
Tu vas apprendre la leçon
You go see the reason
Tu vas voir la raison
Everybody get their season (season)
Tout le monde a sa saison (saison)
Life go teach you
La vie va t'enseigner
People go treat you
Les gens vont te traiter
Experience go brush you
L'expérience va te brosser
Nobody go love you huh
Personne ne t'aimera, chérie
I'm saying the truth huh
Je dis la vérité, chérie
The matter go pain you
La chose va te faire mal
Pass woman wey dey born
Plus qu'une femme qui accouche
Your paddy go looseguard you
Ton ami va te trahir
Still chase you with a gun
Et te chasser avec une arme
The country no wan help you
Le pays ne veut pas t'aider
Dey play, think say na fun
Ils jouent, pensent que c'est amusant
I just dey realise say
Je réalise juste que
My friend no share him buns huh
Mon ami n'a pas partagé ses petits pains, chérie
I'm just confused
Je suis juste confus
As i no get Jimmy shoes
Parce que je n'ai pas de chaussures Jimmy
Na why u dey call me fool huh
C'est pourquoi tu m'appelles un imbécile, chérie
Diffuse my cool
Disperse mon calme
Erema sef no come through
Même Erema n'a pas répondu
Say I no dey hit the root
En disant que je ne touche pas la racine
But I dey try make I no kpuf
Mais j'essaie de ne pas flancher
Some kind of experience
Une sorte d'expérience
Wey you go through
Que tu vas traverser
You go learn the lesson
Tu vas apprendre la leçon
Dem no dey telli person
On ne le dit pas aux gens
Na to dey pray for blessing
Il faut juste prier pour une bénédiction
Some kind of experience
Une sorte d'expérience
Wey you go through
Que tu vas traverser
You go learn the lesson
Tu vas apprendre la leçon
You go see the reason
Tu vas voir la raison
Everybody get their season
Tout le monde a sa saison
Some kind of experience
Une sorte d'expérience
Wey you go through
Que tu vas traverser
You go learn the lesson
Tu vas apprendre la leçon
Dem no dey telli person
On ne le dit pas aux gens
Na to dey pray for blessing (blessing)
Il faut juste prier pour une bénédiction (bénédiction)
Some kind of experience
Une sorte d'expérience
Wey you go through
Que tu vas traverser
You go learn the lesson
Tu vas apprendre la leçon
You go see the reason
Tu vas voir la raison
Everybody get their season (season)
Tout le monde a sa saison (saison)
Instrumentals
Instrumentaux





Авторы: Abiodun Awodumiye, Ayodeji Samuel Oluwatosin


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.