Текст песни Lesson - Fasamelodies
Yeah
Fasamelodies
again
'gain
Ah
oh
o
oh
Yeah
ey
E
geti
something
wey
go
happen
for
your
eye
No
be
joke,
my
brother
you
go
surprise
Nobody
love
you,
brother
no
be
child's
E
don
happen,
now
you
don
realise
You
geti
raba
brother
keep
am
on
a
low
Jealousy
plenty,
no
let
nobody
know
Wetin
you
reap
determine
wetin
you
sow
As
e
dey
go
my
brother
we
go
dey
flow
oh
Some
kind
of
experience
Wey
you
go
through
You
go
learn
the
lesson
Dem
no
dey
telli
person
Na
to
dey
pray
for
blessing
Some
kind
of
experience
Wey
you
go
through
You
go
learn
the
lesson
You
go
see
the
reason
Everybody
get
their
season
(season)
Life
go
teach
you
People
go
treat
you
Experience
go
brush
you
Nobody
go
love
you
huh
I'm
saying
the
truth
huh
The
matter
go
pain
you
Pass
woman
wey
dey
born
Your
paddy
go
looseguard
you
Still
chase
you
with
a
gun
The
country
no
wan
help
you
Dey
play,
think
say
na
fun
I
just
dey
realise
say
My
friend
no
share
him
buns
huh
I'm
just
confused
As
i
no
get
Jimmy
shoes
Na
why
u
dey
call
me
fool
huh
Diffuse
my
cool
Erema
sef
no
come
through
Say
I
no
dey
hit
the
root
But
I
dey
try
make
I
no
kpuf
Some
kind
of
experience
Wey
you
go
through
You
go
learn
the
lesson
Dem
no
dey
telli
person
Na
to
dey
pray
for
blessing
Some
kind
of
experience
Wey
you
go
through
You
go
learn
the
lesson
You
go
see
the
reason
Everybody
get
their
season
Some
kind
of
experience
Wey
you
go
through
You
go
learn
the
lesson
Dem
no
dey
telli
person
Na
to
dey
pray
for
blessing
(blessing)
Some
kind
of
experience
Wey
you
go
through
You
go
learn
the
lesson
You
go
see
the
reason
Everybody
get
their
season
(season)
Instrumentals
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.