Текст песни
Eyah
eh
eh
I
no
fit
shout
o
Haaaaaaa
Eh
eh
eh
I
no
fit
shout
o
Eeeeeeeh
Eh
eh
eh
Mio
le
pari
wo
Pari
wo
God
na
elele
Elele
Esu
alele
Alele
God
na
elele
Elele
E
don
tey
wey
you
dey
love
me
E
don
tey
wey
you
dey
cover
me
When
I
was
a
little
boy
o
Suffer
suffer
no
bi
play
play
Haha
I
cry
I
tire
o
Water
finish
for
my
eyes
eh
I
go
sell
under
the
rain
o
I
go
sell
under
the
sun
My
mama
carry
my
matter
for
head
o
Say
my
pikin
no
go
die
She
pray
she
tire
o
Water
finish
for
her
eyes
o
If
no
bi
God
o
I
no
fit
shout
o
Haaaaaaa
Eh
eh
eh
I
no
fit
shout
o
Eeeeeeeh
Eh
eh
eh
Mio
le
pari
wo
Pari
wo
God
na
elele
Elele
Esu
alele
Alele
God
na
elele
Elele
Ije
ije
ije
ije
Jah
Jehovah
o
Na
you
change
my
life
o
You
do
am
sotey
Sotey
Ugochuchukwu
don
dey
work
Baba
carry
me
do
what
you
like
o
I
throwey
salute
o
o
Eyah
eyah
eh
Eyah
Everything
I
touch
E
dey
work
Everytime
I
pray
You
dey
answer
Every
song
I
sing
E
dey
sell
Na
which
kind
of
love
be
this
eh
You
dey
carry
me
like
baby
You
be
my
everything
I
no
fit
shout
o
Haaaaaaa
Eh
eh
eh
I
no
fit
shout
o
Eeeeeeeh
Eh
eh
eh
Mio
le
pari
wo
Pari
wo
God
na
elele
Elele
Esu
alele
Alele
God
na
elele
Elele
Ije
ije
ije
ije
E
no
matter
who
you
be
E
no
matter
wetin
you
dey
face
o
Haaaaaa
ha
Almighty
father
o
Na
Him
go
do
am
for
you
He
go
do
am
sotey
Bad
belle
people
go
vex
The
more
they
vex
o
The
higher
you
go
dey
go
o
Tell
me
wetin
your
son
go
give
you
baba
I
no
fit
shout
o
Haaaaaaa
Eh
eh
eh
I
no
fit
shout
o
Eeeeeeeh
Eh
eh
eh
Mio
le
pari
wo
Pari
wo
God
na
elele
Elele
Esu
alele
Alele
God
na
elele
Elele
1 Chukwu Ebuka
2 Mma Mma
3 Ijo Jesu
4 Oba Awon Oba
5 Good God
6 On Eagle 'S Wing
7 Chukwu Mo Nso
8 Omemma
9 Ibu Eze
10 Angels On the Runway
11 U Too Dey Bless Me
12 Holy Is the Lamb
13 Awesome Wonder
14 Glory to Glory
15 Olore
16 Opomulero
17 U Dey Do
18 Kel Chukwu
19 Beautiful, Morning of Your Life
20 I See Him
21 Sere Lo
22 Mr. DJ
23 God's Love
24 To Ba Lejo
25 Hail Am
26 Holy Ghost Dey
27 Greatful
28 Miracle God
29 Na You
30 I Made It
31 Away
32 Hallelujah
33 Changing Lives.
34 Beautiful
35 Rock Town Anthem
36 I No Fit Shout
37 Big Things
38 Blow My Mind
39 Lay It Down
40 Free Style
41 Boss
42 Ese
43 Fire Go
44 Something Dey Move Me
45 Mama's Beat
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.