Текст песни Mama's Beat - Frank Edwards
Mama
eh.
I
remember
when
i
was
just
a
child,
na
so
my
mama
go
dey
carry
me
go
o.
Every
day
and
night
she′s
down
on
her
knees.
Sey
God
abeg
make
you
bless
dis
boy
for
me.
She
no
want
make
i
cry,
she
no
want
make
i
wound,
she
no
want
make
i
fall
sick
o.
Mama
wants
to
see
me
smile,
mama
want
too
see
me
dance,
mama
want
to
see
me
grow
up.
She
doesn't
sleep
til
i
do,
mama
will
eat
till
i
do.
Tell
me
weytin
i
go
do
without
my
mama
o.
Na
only
God
fit
pay
you,
mama
i
no
fit
pay,
i
will
buy
you
the
finest
car,
am
gonna
treat
you
like
a
queen
oooeh.
Mama
eh
mama
eh
mama
eh.
Scatter
the
beat...
Rolling...
Mama
eh.
Mama
eh,
.
She
doesn′t
sleep
til
i
do,
mama
will
eat
till
i
do,
tell
me
weytin
i
go
do
without
my
mama
ooo.
Mama
eh,
pray
for
mama
ooo,
pray
for
mama
eh
eh.
Mama
eh,
mama
eh,
mother
of
life
yeh,
mama
eh.
Mama
fire
dey
go,
mama
eh...
Mama
dancin
ya
for
me,
mama
eh...
Ah
komole
mama,
i
love
u
myy
komole,
ehk
komole,
a
1 Beautiful
2 Changing Lives.
3 Idi Ebube
4 I No Fit Shout
5 I Made It
6 Big Things
7 Okaka
8 Blow My Mind Afro
9 Away
10 Lay It Down
11 Free Style
12 Boss
13 Blow My Mind
14 Fire Go
15 Something Dey Move Me
16 Sound Code
17 Mama's Beat
18 Rock Town Anthem
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.