Frank Edwards - I No Fit Shout - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Frank Edwards - I No Fit Shout




I No Fit Shout
Я не могу кричать
Eyah eh eh
Эйа э э
I no fit shout o
Я не могу кричать, о
Haaaaaaa
Хаааааа
Eh eh eh
Э э э
I no fit shout o
Я не могу кричать, о
Eeeeeeeh
Ээээээх
Eh eh eh
Э э э
Mio le pari wo
Мне не сравниться с тобой, о
Pari wo
С тобой, о
God na elele
Бог - великан
Elele
Великан
Esu alele
Дьявол - карлик
Alele
Карлик
God na elele
Бог - великан
Elele
Великан
E don tey wey you dey love me
Ты любишь меня так давно
E don tey wey you dey cover me
Ты защищаешь меня так давно
When I was a little boy o
Когда я был маленьким мальчиком, о
Suffer suffer no bi play play
Страдания были нешуточные
Haha
Хаха
I cry I tire o
Я плакал до изнеможения, о
Water finish for my eyes eh
Слёзы высохли в моих глазах, эх
I go sell under the rain o
Я продавал под дождём, о
I go sell under the sun
Я продавал под солнцем
My mama carry my matter for head o
Моя мама носила мою заботу на голове, о
Say my pikin no go die
Говорила, мой ребёнок не умрёт
She pray she tire o
Она молилась до изнеможения, о
Water finish for her eyes o
Слёзы высохли в её глазах, о
If no bi God o
Если бы не Бог, о
I no fit shout o
Я не могу кричать, о
Haaaaaaa
Хаааааа
Eh eh eh
Э э э
I no fit shout o
Я не могу кричать, о
Eeeeeeeh
Ээээээх
Eh eh eh
Э э э
Mio le pari wo
Мне не сравниться с тобой, о
Pari wo
С тобой, о
God na elele
Бог - великан
Elele
Великан
Esu alele
Дьявол - карлик
Alele
Карлик
God na elele
Бог - великан
Elele
Великан
Ije ije ije ije
Иди, иди, иди, иди
Jah Jehovah o
Джа Иегова, о
Na you change my life o
Ты изменил мою жизнь, о
You do am sotey
Ты сделал это так
Sotey
Так
Ugochuchukwu don dey work
Что Угочукву уже работает
Baba carry me do what you like o
Отец, делай со мной, что хочешь, о
I throwey salute o o
Я отдаю тебе честь, о о
Eyah eyah eh
Эйа эйа э
Eyah
Эйа
Everything I touch
Всё, к чему я прикасаюсь
E dey work
Работает
Everytime I pray
Каждый раз, когда я молюсь
You dey answer
Ты отвечаешь
Every song I sing
Каждая песня, которую я пою
E dey sell
Продаётся
Na which kind of love be this eh
Что это за любовь такая, эх
You dey carry me like baby
Ты носишь меня, как ребёнка
You be my everything
Ты - моё всё
I no fit shout o
Я не могу кричать, о
Haaaaaaa
Хаааааа
Eh eh eh
Э э э
I no fit shout o
Я не могу кричать, о
Eeeeeeeh
Ээээээх
Eh eh eh
Э э э
Mio le pari wo
Мне не сравниться с тобой, о
Pari wo
С тобой, о
God na elele
Бог - великан
Elele
Великан
Esu alele
Дьявол - карлик
Alele
Карлик
God na elele
Бог - великан
Elele
Великан
Ije ije ije ije
Иди, иди, иди, иди
E no matter who you be
Неважно, кто ты
E no matter wetin you dey face o
Неважно, с чем ты столкнулся, о
Haaaaaa ha
Хааааа ха
Almighty father o
Всемогущий отец, о
Na Him go do am for you
Он сделает это для тебя
He go do am sotey
Он сделает это так
Bad belle people go vex
Что завистники разозлятся
The more they vex o
Чем больше они злятся, о
The higher you go dey go o
Тем выше ты будешь подниматься, о
Tell me wetin your son go give you baba
Скажи мне, что твой сын даст тебе, отец
I no fit shout o
Я не могу кричать, о
Haaaaaaa
Хаааааа
Eh eh eh
Э э э
I no fit shout o
Я не могу кричать, о
Eeeeeeeh
Ээээээх
Eh eh eh
Э э э
Mio le pari wo
Мне не сравниться с тобой, о
Pari wo
С тобой, о
God na elele
Бог - великан
Elele
Великан
Esu alele
Дьявол - карлик
Alele
Карлик
God na elele
Бог - великан
Elele
Великан





Авторы: Frank Edwards


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.