Текст песни Pami - Davelly , Frankeyz
Uh
Skatta
Ever
seen
a
guy
like
me?
Me
I
know
sey
you
dey
try
eye
me,you
know
Girl
when
you
walk
past
me
Shakara
go
but
you
come
back
quick,you
know
As
I
see
you
wilding
in
your
elements
Only
one
thing
I
wanna
get
to
know
She
dey
look
me
like
sey
I
dey
play
ludo
She
a
bad
girl
fit
to
play
pito
Me
a
lover
boy
but
nobody
know
Me
I
no
fit
let
a
girl
to
crack
the
code
Give
her
one
or
two
as
I
start
to
flow
She
no
give
me
face,oh
no
o
And
If
you
see
the
way
wey
she
dey
Look
like
a
remedy
babe(remedy
babe)
I
know
she
wanna
carry
me
play
But,I
couldn't
hear
what
she
said
Cos
my
cup
was
full
of
my
pami
pami
Oh
my
mami
mami(yeah
yeah)
If
you
go
allow
me
allow
me(yeah
yeah)
See
you
go
love
me
love
me
eh
(Say
ya
know
say
ya
know
what
me
say
say)
(Ah
listen
up
say)
(Girl
me
want
your
loving
on
a
steady
o)
(Girl
me
want
your
loving
on
a
steady
o)
(So
me
say
say)
Girl
me
want
your
loving
on
a
steady
o
(eh)
And
you
know
say
me
like
the
way
your
body
go
(eh)
Round
and
round
say
make
your
body
go
She
ah
bounce
to
me
tune
pon
ah
stereo
(ehh)
She
make
ah
badman
sinner
Cause
her
back
side
bigger
Me
wan
drive
inner
Make
a
badman
eager
Come
cure
my
fever
Been
ah
longtime
seen
her
She
got
the
moves
like
an
(action
thriller)
Me
give
her
on
a
regular
She
call
pon
me
cellular
Tell
me
say
badman
you
ah
burst
up
me
medulla
Me
keep
it
real,ya
know
say
man
ah
vip
me
no
regular
And
If
you
see
the
way
way
she
dey
Look
like
a
remedy
babe(yeah
yeah
yeah)
I
know
she
wanna
carry
me
play(can't
play
with
me
no)
But,I
couldn't
hear
what
she
said
Cos
my
cup
was
full
of
my
pami
pami
Oh
my
mami
mami
If
you
go
allow
me
allow
me
See
you
go
love
me
love
me
eh
Pami
pami
Oh
my
mami
mami
If
you
go
allow
me
allow
me(oh)
See
you
go
love
me
love
me
eh
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.