Текст песни Survive - Frankeyz
Skatta
As
you
see
me
No
be
d
way
e
dey
for
the
tv
I
Dey
come
from
where
man
dey
hungry
And
we
do
anything
to
survive
Man
no
fit
to
sleep
For
a
long
time
Fire
dey
burn
like
lantern
I
dey
pray
for
blessings
for
my
mother
Wey
dey
always
pray
for
me
Uh-wee
(So
me
say)
(Glory
be
to
God)
Na
why
I
Dey
give
am
the
testimony
And
e
sure
me
say
I
go
make
history
Ah
ah
(Glory
be
to
God)
Wetin
I
for
do
if
no
be
this
music
Na
you
wey
dey
guide
and
protect
me
truly
Ah
ah
Must
survive
o,gast'
survive
o
(Must
survive,gast'
survive
I
must
survive)
Must
survive
o,gast'
survive
o
Survive
survive
I
go
do
anything
to
survive
(Vi-I-ve)
Survive
survive
I
go
do
anything
to
survive
(Vi-I-ve)
Survive
survive
I
go
do
anything
to
survive
(Vi-I-ve)
Survive
survive
I
go
do
anything
to
survive
(Vi-I-ve)
There's
been
a
lot
of
niggas
wey
don
fuck
with
me
And
if
I
start
to
talk
e
go
be
long
talk
And
everytime
me
pass
dey
go
dey
talk
their
shit
So
me
clean
up
me
mind,give
me
whitewash
Me
calm
down
and
me
focus
on
me
progress
The
conscience
of
the
wicked
no
go
fit
rest
Me
undress
me
purpose
so
me
driven
Take
all
praise
and
Glory
as
me
sing
it
(Glory
be
to
God)
Na
why
I
Dey
give
am
the
testimony
And
e
sure
me
say
I
go
make
history
Ah
ah
(Glory
be
to
God)
Wetin
I
for
do
if
no
be
this
music
Na
you
wey
dey
guide
and
protect
me
truly
Ah
ah
Must
survive
o,gast'
survive
o
Must
survive
o,gast'
survive
o
Survive
survive
(I
Dey
thank
you
oh
oh
oh)
I
go
do
anything
to
survive
(You
know
say)
Survive
survive
(If
no
be
you)
I
go
do
anything
to
survive
(Wetin
I
for
do)
Survive
survive
(When
enemy
talk)
I
go
do
anything
to
survive
(Say
I
no
go
see
front)
Survive
survive
(Oh-oh)
I
go
do
anything
to
survive
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.