Graham D - End Time текст песни

Текст песни End Time - Graham D



Graham D na my name oooo oh
It's Graham D Baba
Eh o,eh o
Papa ooo Almighty God
You sure say we go make heaven ooo
Papa oooo Almighty God
You sure say we go make heaven ooo
But make e maramma
Make everywhere maramma
Make e maramma
I want to make heaven and make money
Make e maramma
Make everywhere maramma
Lord make e maramma weh weh
Uuh uuh
Papa na when oooo
When you go make everywhere stew
Na when oooo
Papa na when oooo oh
We already get rice where the stew
Question
These days everywhere e casted Casted
Everywhere e casted
Casted
Nothing dey last ooooh
Some pastors now dey do juju
Dem dey do make people for full their Church
E get one pastor e kill people
Bury for front of church
Make members for full him church
This life nobody righteous
We all na sinners
We don't give a f anymore
E get one woman she dey sell food ooooh
People no dey gree come her shop
Na so she come dey wash put
Every mensuration for month end she dey wash put
For food wey people dey put for Belle ooooh Why oh why
What a wicked world
Oh God
Ewoh ewoh
Papa ooo Almighty God
You sure say we go make heaven ooo ohh ohh
Papa ooo Almighty God
You sure say we go make heaven ooo
But make e maramma
Make everywhere maramma
Make e maramma
I want to make heaven and make money
Make e maramma
Make everywhere maramma
Lord make e maramma weh weh
Lord no let them spray me money And take away my destiny
Chukwu Biko
No let them dash me physical and take away the spiritual
Cos this life now I no trust anybody eeeee
At all akwaaa
Cos this life now I no trust a single person yeh eeeeeh huh huh huh
Ndiamuruasofono
I no dey look uche face I no even know uche
Who Dem dey call uche
You say you dey do Yahoo
No be ordinary Yahoo
Person blood e follow too
You are a killer
Why oh why
Why you no fit do clean you go use person head
Question
Why oh why
Carry kala take am rob another person sweat Oh God
Papa oooo Almighty God
I no sure say we go make heaven oooo oh oh
99 percent of our girls na runs girls
Na runs girls
Na runs girls
Dem dey share their kpekus
Share their kpekus
Distributing kpekus
Person seriousy
Go dey do another person husband for money eeeee
So
You sure say we go make heaven ooh ooh ooh
Papa Almighty God
I no sure say we go make heaven ooooh
Uhh uhh
Me sef dey find money eeeee
Me sef go make heavennnnnnn
Wicked mix
Ehhh ehh
Wu wu wuuu Yehh ehh
Imagine say the world e end today nah
Hell fire direct
Ooooh oh
Papa oooo Papa oooo uh uh uh
It's Graham D baba
It's Graham d d d d d d d
Thank you Jesus...




Graham D - More Than Music
Альбом More Than Music
дата релиза
01-11-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.