Graham D - I Know текст песни

Текст песни I Know - Graham D



Graham D
Na him do the beat
Spiritual
It's Graham D D D D D D D D baba
Eh eeh
Making money is sweet (of course o)
But I can't kill for it (eh eeh)
Maserati is sweet (of course o)
And e go good for my body (eh eh eeh)
Now I'm making money (of course o)
And you dey put eye for my body (eh eeh)
Bros wetin God do for me (eh eeh)
Say na big thing for me o
No be small thing
Jehovah God is watching
Baba God send down your blessings eh your children are waiting
No be small thing
Jehovah God is watching
Baba God send down your blessings eh your children are waiting
Making this money na sure thing
Spending the money na small thing
When you don make am na one thing
They must to hate you for nothing
Making this money na sure thing
Spending the money na small thing
Wetin I do them nothing
Them just dey hate me for nothing
Say I know
I know I know I know
I know say the benzima go show
I know I know I know
I know say bank account go full tomorrow
I know I know I know
I know say I go blow I know
I know I know I know
You don't need to tell me I know
Some believed in me but dem no gree invest
See now dem see me dey do am all alone na so dem dey vex
As in some dey pray for their mind o make you no big pass them
Na who dey do competition with all these black clack dem see
My mama na obioma
She hustle make the boy for go global
We making the money now onyeoma
For the street and me I no be new comer
My mama na obioma
She hustle make the boy for go global
We making the money now onyeoma
For the street and me I no be new comer
Making this money na sure thing
Spending the money na small thing
When you don make am na one thing
They must to hate you for nothing
Making this money na sure thing
Spending the money na small thing
Wetin I do them nothing
Dem just dey hate me for nothing
Say I know
I know I know I know
I know say the benzima go show
I know I know I know
I know say bank account go full tomorrow
I know I know I know
I know say I go blow I know
I know I know I know
You don't need to tell me I know
Making money is sweet but I can't kill for it
Maserati is sweet and e go good for my body
Making money is sweet but I can't kill for it
Maserati is sweet and e go good for my body
Yeeaaah
It's Graham D D D D D D D D baba
It's Graham D baba



Авторы: Graham Kendrick


Graham D - More Than Music
Альбом More Than Music
дата релиза
01-11-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.