JR - Hands In the Air текст песни

Текст песни Hands In the Air - JR



Yea naija
I do this for the street
For the hood
Ehhhhh McCoy again
Everybody put your hands in the air
Hands in the air
Hands in the air
Just do like you don't care
You don't care eh eh eh eh
Everybody put you hands in the air
Hands in the air
Hands in the air eh eh
Just do like you don't care
You don't care eh eh eh eh
Party time, money time
Jolly time, no time
Walk up to a girl and hook up to her
And bear it in mind
Na your time no dulling
If you like you step to the front
Come to the center and start to kolo
If you still De doubt am
Make thou check the calendar no more agenda
If you like you step to the front come to the center and star to kolo
Everyone is free
We dey celebrate jubilate dey go
Who be the person wey se we no go make am
Who be that person we no go do am who be that bags
Wey se we no go do am big time for life big time for life
Every body pit you hands in the air
Hands in the air
Hands in the air eh eh
Just donike you don't care
You don't care eh eh eh eh
You see my life today I be testimony no more dulling
Anything I do today
I give it to the hood and I say I brigade very body come celebrate
Jubilate, pop champagne, pop Hennessey
Pop rosay
Pop throway pop throway
Jump to the sky fall down and broke
Go to mama and tell her the lie
It's my time to reign nothing can
Stop it even if you be jassman olofin
Who be the person wey se we no go make am
Who be the person wey se we no go make am
Who be the baga wey se we no go do am
Big time for life, big time for life.
Everybody put you hands in the air eh eh
Just do like you don't care
Out don't care eh eh eh eh
Who be the person wey se we no go make am
Who be the person wey se we no go do am
Who be the baga wey se we no go am do am big time for life
Big time for life



Авторы: Anthony S. Cruz, Larry Gates


JR - Hands in the Air
Альбом Hands in the Air
дата релиза
15-04-2014



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.