Jayluvoflyf - 20 10 20 текст песни

Текст песни 20 10 20 - Jayluvoflyf




Eh eh eh where we dey go shout
Out to burnaboy they call me
Jayluv listen
Children dey cry people dey suffer
This country no try our system no
Proper how naija take spoil reach
Here today no way forward like
Who dey use swear delay tell me
Wetin we do why we still poor
Why our system corrupt to the
Core efcc recovery where e dey go
If na cbn why we still dey borrow
Congratulation una create E Naira
How una feel as cefa don pass
Naira lekki protest una want just
Show might una call army na so
Una off light they sit down wave
Flag left and right if army no see
Green what of the pure white but
They carry gun shoot kill our
Youth who give the order
Eh eh eh where we dey go ah Naija Na where we dey go yeah eh



Авторы: Ogheneyioma Adaighofua



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.