Jayluvoflyf - Diamonds текст песни

Текст песни Diamonds - Jayluvoflyf




Okay they call me jayluv
Listen make you reason see
If you see wetin my eye see
You go carry alcohol sip
Life na the land humans we be all
Seed
Normal I good i no come drag best artist
Nobody perfect na why I no dey
Practice
If say motor dey I for run uber or
Taxi
Omo money scarce like charger
Type c
Probability to blow tiny ask ycee
Leave street cred omo nobody
9icee
Sugar mummy update na for who
Dey go workout
We go soon blow my guy hide
Your knockout
Landlord no collect money omo e
Don gork am
Before you send her money hope
Say you don fuck am
I no too get voice i for dey run am
Like brymo
Tell me when we go shine bright
Like diamond
Woman fit run but man go dey
Forget coconut mango dey
Zero no fit minus one one go dey
Mallam go talk say na go de
Oga no dey use gate pass
And referee no dey wear eye glass
Oooo ouh yeh



Авторы: Ogheneyioma Adaighofua



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.