Текст песни Better Thing - Joeboy
Food
for
my
table
Mula
for
my
hand
If
you
no
send
when
I
no
get
before
No
worry
me
I
understand
Shebi
olowo
laye
mo
Abi
ki
n
mo
fe
so
Na
who
work
wey
go
chop
Na
wetin
my
papa
talk
Remember
just
the
other
day
Nobody
wan
dey
look
my
face
The
Gbedu
scatter
the
place
Na
Baba
God
gimme
the
grace
oh
na
Na
why
I
no
dey
complain
When
bad
belle
dey
We
dey
jolly
these
days
But
wetin
my
papa
say
be
say
Who
no
like
better
thing
Who
no
like
better
thing
oh
no
Who
no
like
better
thing
o
ye
ye
ye
ye
Who
no
like
better
thing
Wetin
be
the
point
Why
the
boy
dey
hustle
Everything
na
by
grace
No
be
by
your
muscle
Shebi
olowo
laye
mo
Abi
ki
n
mo
fe
so
Na
who
work
wey
go
chop
Na
wetin
my
papa
talk
Ya
ya
ya
ye
Wetin
be
the
point
If
I
get
kpa
and
I
no
settle
my
boys
If
I
dey
okay
and
I
no
give
mama
joy
Na
when
you
get
the
money
dem
go
call
you
sure
boy
Wetin
be
the
point
If
I
get
kpa
and
I
no
settle
my
boys
If
I
dey
okay
and
I
no
give
mama
joy
Na
when
you
get
the
money
dem
go
call
you
sure
boy
Remember
just
the
other
day
Nobody
wan
dey
look
my
face
The
Gbedu
scatter
the
place
Na
Baba
God
gimme
the
grace
oh
no
Na
why
I
no
dey
complain
When
bad
belle
Dey
We
dey
jolly
these
days
But
wetin
my
papa
say
be
say
Who
no
like
better
thing
Who
no
like
better
thing
oh
no
Who
no
like
better
thing
o
ye
ye
ye
Who
no
like
better
thing
yo
yah
1 Count Me Out
2 Focus
3 Number One
4 Police
5 Door
6 Show Me
7 Runaway
8 Lonely
9 Consent
10 Oshe
11 OH
12 Sugar Mama
13 Better Thing
14 Celebration
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.