Juliana feat. Brainboy - All I Want (feat. BrainBoy) текст песни

Текст песни All I Want (feat. BrainBoy) - Juliana



Ohh OH OH OH
Juliana
Beng beng beng
BrainBoy dey
O in my world
I no go replace you
I no go disgrace you
Cos you've given me joy (uh)
The things wey i see
Nah the spark in your eyes
Reflecting like diamonds
Baby you are good for me (ele lele lele)
And all i want is
To be with you
Dem no fit try
To take me away from you
And all i want is
To be with you
Dem no fit try
To take me away from you
Can't explain the feelings that i have for you
But i want you so bad and that's the truth
Can't explain the feelings that i have for you
No b obession
No b addiction
Can't explain the feelings wey i get for you
But i want you so bad and that's the truth
Can't explain the feelings wey i get for you
No b obession
No b addiction
And all i want is
To be with you
Dem no fit try
To take me away from you
Have being lost and found
In your diamond eye
And have being thinking sad
With that sparking eye
Cos i no know
Girl i no know ooo
Can you wish one thing
Can you ask something
Can you say something
Girl i no know
Girl i no know
Have been lost and found
In your eye
Have been thinking like
I dey high
Cos i no know
Girl i no know ooo (Tell me reason WHY O)
Can't explain the feelings wey i get for you
But i want you so bad and that's the truth
Can't explain the feelings wey i get for you
No b obession
No b addiction
O in my world
I no go replace you
I no go disgrace you
Cos you've given me joy (uh)
The things wey i see
Nah the spark in your eyes
Reflecting like diamonds
Baby you are good for me (ele lele lele)
And all i want is
To be with you
Dem no fit try
To take me away from you
And all i want is
To be with you
Dem no fit try
To take me away from you



Авторы: Tyler Hayes, Julianna Raye


Juliana feat. Brainboy - All I Want
Альбом All I Want
дата релиза
03-04-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.