Текст песни PACKAGING - Kaehip
It's
Mr
Godwyn
the
producer
Ohh
Kaehip
Pon
this
one
oh
Package_
(Ye
ye
Yee)
Packaging
Ogogoro
be
whisky
Ororo
na
groundnut
oil
My
brother
reason
the
matter
oh
(Reason
the
matter)
Akara
na
be
beans
cake
Kpekere
na
plantain
chips
Reason
the
matter
oh_
(Reason
the
matter)
Why
you
come
dey
tell
me
say
Chinedu
don
go
America?
(E'no
concern
me)
If
you
like
you
use
your
last
card
take
order
casket
(Fake
lavida
local
life)
Run
your
race
make
I
run
my
race
The
road
is
open
for
everybody
Them
no
born
me
for
you
Let
me
live
the
life
cause
Life
na
Packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Spray
your
"1k"
I
spray
my
"H"
Why
your
eye
come
dey
look
my
face
Abi
na
you
get
the
purse
oh
(Abi
na
you
get
the
purse
oh)
Serve
yourself
you
don
take
your
own
Why
your
eye
come
they
look
my
plate
abi
na
you
get
the
pot
oh
(abi
na
you
get
the
pot
oh)
Even
if
Ogbeni
pull
up
in
another
brother
Rose
Royce
(E'no
concern
me)
If
you
like
you
do
giveaway
and
nothing
come
dey
(Fake
lavida
local
life)
Pikin
wey
Dem
carry
for
back
no
know
how
the
journey
far
Them
no
born
me
for
you
Let
me
live
the
life
cause
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Ahhhh
Eyy
Ke
ke
ke
ke
ke
ke
ke
krrr
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Life
na
packaging
Life
na
packaging
(Packaging)
Slay
Mama
for
Instagram
na
one
room
you
and
family
dey
You
dey
form
giveaway
(Packaging)
Money
no
dey
your
account
You
dey
form
say
network
bad
(Packaging)
(Packaging)
Brother
hold
yourself,
sister
hold
yourself
(Packaging)
The
way
you
carry
yourself,
naso
them
go
carry
you
But
ogbeni
no
go
over
do

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.