Keeny Ice - Questions (feat. Kula) текст песни

Текст песни Questions (feat. Kula) - Keeny Ice



Ne fùa ne
Keeny Ice
Yeah
Yestee night I had a fierce fight with the voices in my head
Arguing and finding answers to the questions in my head
Some say make I shun dey do the rap and start dey sing instead
Some dey tell me make I give up some say make I go ahead but then
What if I no blow like how I thought I will
What if I no fit leave the great legacies I thought I will
What if all these fears I have within me come happen for real
No investments and no properties how I fit write a will bro
Just like a ludo game the industry be so dicey
The anxiety I dey feel dey make my palms sweaty
Breaking through with the Eʋe dey seem unlikely
The odds no dey my favor so I for tread wisely
Too many trends kinda hard to stay original
Say talent alone go fit make you blow that′s illusional
Plenty nations in our own small nation so how we go fit take the impact go international
Little or no chance for people like me
Wey be dope but dema music no be Fante or Twi
You see real talents get underrated stupidity celebrated
We dey cover up more times but this truth be naked.
Nugɔgbedeawo me le do alɔ megbetɔwo oo
Wo me dzi be amè yeye ɖeke ne gogo yewo gbɔ kraa oo
Ɖe wo vɔvɔm ohoo ɖokuitɔdzidzi ye ohoo
Ɖe wo me la nya be alɔ ɖe ye klɔna alɔ ɖe ohoo
The media be very quick to circulate bad news
But no dey use the same energy to share good the news
Every bro no be your friend when you start dey win
A lotta masked faces out here like it's Halloween
See we go fit keep on dey pretend oo but the question is
How many generations for face these agonies
I know the truth dey generate a lotta enemies but I only pray against a quick exit like Ebony′s
Yeah
Hehehe
Kula
Real talk Boi Wei Paa
Yow
Yestee night I had a fierce fight with the voices in my head
Kula shun rap e no dey sell do afrobeat instead
Kula you no dey look like a rapper you for grow your hair
Challe do something crazy with your brand dye your beard
Start a beef with Kofi Mole you go fit chew am like bread
Drop a sex tape or something Ghanaians go talk e go fit trend
Take the shatta wale approach diss industry players
You for talk to Mark Okraku ooo shut up go back to bed aaba
These crazy crazy thoughts make I dey stress
Been here for so long aka kakraa na m'aɖane best
This be the best time for the devil to put me to text
But I dey stand pampii as3 teenager breast
Massa let's keep it clean this is God′s blessing
This music hustle teach me more lessons
And I′m still learning
Wu play dirty na anfa aa you for rebrand or change tactics or do both ask Kwadwo Sheldon
It's kinda difficult to focus on the positive
Creative art students in this industry of politics
How we go see top
What we go see chop
My alter ego say make I shun dey do hiphop
Cus Kojo Cue and Shaker put a lot in pen and paper
Dope lyrics nice songs but as ebe hiphop
The deep puns and punchlines metaphors rhyme schemes and things all no fit rule the streets top
Buh as dem drop Mamaye Mamaye e catch fire you know where I go hear that song for
Tanyigbe Bankyeasi Kutunkpatia Zapzugu Tatale the song drop dem dey scream more
This be straight facts people in denial go fit talk say I dey lie or I start dey rush whatever
Make I end this verse with a quote from my icon (Eminem)
I′m like a head trip to listen to
Cos I'm only giving you things you talk about with your friends inside your living room
The only difference is I got the balls to say it in front of y′all
And I ain't gotta be forced to sugarcoat it at all
Boi Wei Paa



Авторы: Fredrick Mattey


Keeny Ice - Border Vibes
Альбом Border Vibes
дата релиза
26-02-2021


Еще альбомы
Исполнитель Keeny Ice, альбом Money
2021
Исполнитель Keeny Ice, альбом Levels
2021
Исполнитель Keeny Ice, альбом Bounce
2021
Исполнитель Keeny Ice, альбом Barcode
2021
Исполнитель Keeny Ice, альбом I Like It
2021
Исполнитель Keeny Ice, альбом Ebe God
2021
Исполнитель Keeny Ice, альбом Koe Nam
2020
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.