Kelly Hansome feat. Duncan Mighty - Omenneji текст песни

Текст песни Omenneji - Duncan Mighty , Kelly Hansome



Onuru 'be nwanne agbalu oso
Onuru 'be nwanne agbalu oso
This song is dedicated to my brothers
King Hansome
Onuru 'be nwanne agbalu oso (Ogini?)
Onuru 'be nwanne agbalu oso
Kelly hansome
Kelly Hansome, Wene Mighty, Onye Oma elele
Oya everybody come to the center o
Make we shalanga to this instrumental
Somebody please, biko call me the waiter
Bring more bottles make we start to shark for the better
Wo iwo, ayaya
Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o
O ya kacha ma (O wu ya kacha mma)
Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o
Cheche
Oya sharp abobi show me some love o,
Oya everybody show me some love o,
Oya find your brother, show am some love o
Oya find your woman o, show am some love o
Wo iwo iwo
Kai,
Ego uwa
My brother leave am for God o
If I do you bad make you forget eh
Because I am sorry, because I don repent o
Maka na Jesus make me first son o
Mgbe e kpata ego, enemy them come run o, owu o
Wene Mighty, Kelly Hansome gbaya weh
Mr DJ biko tinye repeat o
Iyayaya
Ah ah ah oh oh oh
Owu ya kacha mma
Ah ah ah oh oh oh
If you love your man, hold am for hand o cheche
If you love your woman, hold am for hand o
Look into her eyes and tell am how much you love am
If you really love am, put a ring on her finger
Please o, ayaya
Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o
O ya kacha ma
Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o
Cheche
Oya sharp abobi show me some love o, Cheche
Oya everybody show me some love o, wo wo
Oya find your brother, show am some love o
Oya find your woman o, show am some love o
Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o
O ya kacha ma
Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o
Show me some love o
Show me some love o
Show me some love o
Ah ah ah oh oh oh
Kelly Hansome, Wene Mighty Onyeoma lelele




Kelly Hansome feat. Duncan Mighty - Omenwanne
Альбом Omenwanne
дата релиза
11-12-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.