Kelly Hansome - Open My Way текст песни

Текст песни Open My Way - Kelly Hansome



My music causing gobe everywhere
Adamme
Working, working, working everyday
Chukwuna bless ma hustle oh God I pray
Protect ma hustle from d eyes dat prey
Shower me d blessings, let it rain
God bless my country, show me the way
Bless my father ati maami mi eh
Grant us freedom from d powers dat be
Hear my prayer oh God I pray
Open my way for me
Guide and protect me
From my enemies
I just wanna fulfill my destiny
Yeeeeee
Oh oh amen
Iyeee
Na heavy heavy miracle as I wake up each day
And as I navigating dis life and d tins I dey see everywhere
Story of my life and d hustle wey dey
I gat to do wat a guy gat to do cos time no dey
And dat is why am working night and day
For strength and wisdom to God I pray
Make he cover every pothole along my way
Owoicho kocho labo kwoda dunuya a
Owoicho owoicho adamme
Open my way for me
Guide and protect me
From my enemies
I just wanna fulfill my destiny
Oh oh
Radio bangers all I've got
From palasa music o yapaski
National anthems when I drive
Straight up banging like dadada
No be play, no be say dem say, dem say
You already know
Steady steady working d dough
Say na we dey bust up d show
You already know
Tell dem say, make dem stay, faraway faraway wa
E malo farawe wa
Oluwa lon so wa
Open my way for me
Guide and protect me
From my enemies
I just wanna fulfill my destiny



Авторы: Kelechi Orji


Kelly Hansome - Omenwanne
Альбом Omenwanne
дата релиза
11-12-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.