Khaid - No Time - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Khaid - No Time




No Time
Pas de temps
(Fin', Fin', Fin')
(Fin', Fin', Fin')
Oh-ayy, oh-oh, oh-ah
Oh-ayy, oh-oh, oh-ah
(Finito, Finito)
(Finito, Finito)
Oh-oh, oh-ah
Oh-oh, oh-ah
Who dey check am, balance am
Qui vérifie, qui équilibre
Omalicha, tell me, if na Lambo', e dey come right to your place (okayy)
Omalicha, dis-moi, si c'est une Lambo', elle arrive directement chez toi (d'accord)
Girl, you know say, you dey mesmerize me anytime wey I see your face (your face)
Chérie, tu sais que tu me fascinas à chaque fois que je vois ton visage (ton visage)
Ice out your wrist, I no really wan care wetin bad belle then go say (go say)
Glace sur ton poignet, je ne veux vraiment pas me soucier de ce que les envieux vont dire (vont dire)
Girl, you know say, I dey ginger my soul
Chérie, tu sais que je booste mon âme
For your case, I go cause gobe
Dans ton cas, je vais faire le buzz
But, she say "oh no"
Mais, elle dit "oh non"
"That thing wey you dey do me so"
"Ce que tu me fais"
"E dey ginger body and soul"
"Ca excite le corps et l'âme"
E dey ginger body and soul, oh-woah
Ca excite le corps et l'âme, oh-woah
And, I say "oh no"
Et, je dis "oh non"
"Even, if you wan leave me go"
"Même, si tu veux me quitter"
"Make you try to dey let me know"
"Fait que j'en sois informé"
"I go distance myself on code"
"Je vais me distancer, respecter le code"
Because time no dey (ayy-ayy, ayy)
Parce que le temps ne s'arrête pas (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Le temps ne s'arrête pas (ayy, ayy-ayy, ayy)
Call me back before me I go craze (ayy-ayy, ayy)
Rappelle-moi avant que je devienne fou (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy-ayy, ayy)
Le temps ne s'arrête pas (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Le temps ne s'arrête pas (ayy, ayy-ayy, ayy)
If you leave me, my girl, I go craze (ayy-ayy, ayy)
Si tu me quittes, ma chérie, je deviendrai fou (ayy-ayy, ayy)
Girl, you know me I under'
Chérie, tu me connais, je suis en dessous'
Any nigga try, dey go six feet under
N'importe quel mec qui essaie, il finit six pieds sous terre
"Follow who know road", e don cut my sandals
"Suis celui qui connaît le chemin", il a coupé mes sandales
Girl, na your back wey cause quanter, oh
Chérie, c'est ton dos qui cause des problèmes, oh
Girl, me, I reason you
Chérie, moi, je pense à toi
Girl, me, I reason you
Chérie, moi, je pense à toi
I no fit dey decieve you, I no fit confuse
Je ne peux pas te tromper, je ne peux pas te confondre
I go give you love times two
Je vais te donner de l'amour deux fois plus
Gimme chance, make I finish you
Donne-moi une chance, laisse-moi te combler
But, she say "oh no"
Mais, elle dit "oh non"
"That thing wey you dey do me so"
"Ce que tu me fais"
"E dey ginger body and soul"
"Ca excite le corps et l'âme"
E dey ginger body and soul, oh-woah
Ca excite le corps et l'âme, oh-woah
And, I say "oh no"
Et, je dis "oh non"
"Even, if you wan leave me go"
"Même, si tu veux me quitter"
"Make you try to dey let me know"
"Fait que j'en sois informé"
"I go distance myself on code"
"Je vais me distancer, respecter le code"
Because time no dey (ayy-ayy, ayy)
Parce que le temps ne s'arrête pas (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Le temps ne s'arrête pas (ayy, ayy-ayy, ayy)
Call me back before me I go craze (ayy-ayy, ayy)
Rappelle-moi avant que je devienne fou (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy-ayy, ayy)
Le temps ne s'arrête pas (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Le temps ne s'arrête pas (ayy, ayy-ayy, ayy)
If you leave me, my girl, I go craze (ayy-ayy, ayy)
Si tu me quittes, ma chérie, je deviendrai fou (ayy-ayy, ayy)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy, ayy-ayy, ayy)
(Ayy, ayy-ayy, ayy)
(Timi Jay on the track)
(Timi Jay on the track)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy, ayy-ayy, ayy)
(Ayy, ayy-ayy, ayy)
(Finito, Finito)
(Finito, Finito)
(Ayyy, ayy-ayy, ayy)
(Ayyy, ayy-ayy, ayy)





Авторы: Sulaimon Shekoni Solomon, Nelson-ohakwe Chukwuemeka


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.