Khaid - No Time текст песни

Текст песни No Time - Khaid



(Fin', Fin', Fin')
Oh-ayy, oh-oh, oh-ah
(Finito, Finito)
Oh-oh, oh-ah
Who dey check am, balance am
Omalicha, tell me, if na Lambo', e dey come right to your place (okayy)
Girl, you know say, you dey mesmerize me anytime wey I see your face (your face)
Ice out your wrist, I no really wan care wetin bad belle then go say (go say)
Girl, you know say, I dey ginger my soul
For your case, I go cause gobe
But, she say "oh no"
"That thing wey you dey do me so"
"E dey ginger body and soul"
E dey ginger body and soul, oh-woah
And, I say "oh no"
"Even, if you wan leave me go"
"Make you try to dey let me know"
"I go distance myself on code"
Because time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Call me back before me I go craze (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
If you leave me, my girl, I go craze (ayy-ayy, ayy)
Girl, you know me I under'
Any nigga try, dey go six feet under
"Follow who know road", e don cut my sandals
Girl, na your back wey cause quanter, oh
Girl, me, I reason you
Girl, me, I reason you
I no fit dey decieve you, I no fit confuse
I go give you love times two
Gimme chance, make I finish you
But, she say "oh no"
"That thing wey you dey do me so"
"E dey ginger body and soul"
E dey ginger body and soul, oh-woah
And, I say "oh no"
"Even, if you wan leave me go"
"Make you try to dey let me know"
"I go distance myself on code"
Because time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
Call me back before me I go craze (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy-ayy, ayy)
Time no dey (ayy, ayy-ayy, ayy)
If you leave me, my girl, I go craze (ayy-ayy, ayy)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy, ayy-ayy, ayy)
(Timi Jay on the track)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy-ayy, ayy)
(Ayy, ayy-ayy, ayy)
(Finito, Finito)
(Ayyy, ayy-ayy, ayy)



Авторы: Sulaimon Shekoni Solomon, Nelson-ohakwe Chukwuemeka


Khaid - Emotions
Альбом Emotions
дата релиза
01-09-2023




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.