Kizz Daniel feat. DJ Big N, Yemi Alade & Young Jonn - Side Chick текст песни

Текст песни Side Chick - DJ Big N , Young Jonn , Kizz Daniel , Yemi Alade



Try to be cool
Try to be nice, and try to focus
It's another one
Vado
(Obah)
No go nice
DJ Big N
(Number One, Number One)
When you're big, you're big, abeg
Put it down on me, put it down tan-tan-tan (ayy)
Your body tan-ta'na-'na
E dey risky, but your body Coca-Cola (ayy)
I wanna give you ba'-banana
Anytime that you call, I go sharply come over (ohh)
Me, I no go think am twice (me, I no go think am)
Omotena, 'Tena-'Tena-'Tena
'Tena-'Tena-'Tena, 'Tena-'Tena-'Tena
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (no go)
If my woman catch us, e no go nice (no go)
Gimme love, gimme love (oh-ahh)
Play it all on me, ehn-eh (ehn-eh)
No mind, if you don't mind
Make I do the do on code (code, code)
You got the things that I like (I like)
And, I got the things that you want (that you want)
Me, I no send if your girl dey back (ayy)
I just to wan chop, clean mouth, uh-uh (mm, comot)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (my woman catch us)
If my woman catch us, e no go nice (no go)
Jiggy
Wetin you find go Sokoto (find Sokoto), Olohun, e dey for my sokoto (e dey for my sokoto)
And, I know you think I'm a Casanova (I'm a Casanova)
Wan'bi, shey you no like fashionova? (Shey you no like fashionova?)
Lo t'ori mi loje gbese, ayy, sempe (lo t'ori mi loje gbese, ayy)
And, you no I like to play-play (Mary-Kay)
Vado, gbemi trabaye (oshey)
Dollar, dollar nbe ni'le (dollar nbe ni'le)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah)
If my woman catch us, e no go nice (no go)
If my woman catch us, e no go nice (if your woman catch us, e no go nice)
(Milla Mix)
Oh my baby, I'm available
Baby no dey, I go dey for you
Put it down on me, put it down tan-tan-tan
Oh my baby, I'm for you oh
Oh my, I'm for you
Oh na, I'm for you oh



Авторы: Yemi Eberechi Alade, Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, John Dosunmu-mensah, John Saviours Udomboso, Marcel Larry Akunwater


Kizz Daniel feat. DJ Big N, Yemi Alade & Young Jonn - Maverick
Альбом Maverick
дата релиза
27-07-2023



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.