Kolaboy feat. Wonder J - Collect текст песни

Текст песни Collect - Wonder J , Kolaboy



Odia
Kolaboy
Suffer no be sugar. oyigiyigi... eledumare, baba nla nla nla
It's your boy wonder j
As i dey work i dey pray baba bless my hand work oh,
E don tay wey i dey this game show me love oh
As i dey work i dey pray baba bless my hand work oh,
E don tay wey i dey this game show me love oh
GOD i beg ooo i won collect o,
Boys dey vex o for the streets they need the Benz o.
GOD i beg ooo i won collect o,
Boys dey vex o for the streets they need the Benz o.
Kolaboy VERSE 1
Oluwa abeg chukwunna Biko i wan collect
Like person wey see free wifi i wan connect
No be today wey boys begin dey for street
Pocket empty like pot wey im bottom neat
Oooh mpa choii oluwa biko zaa my call
Egogom Jersey go boot so ihe mcho bu ball
Oburo taa nwoke agbago mbo na onitsha
Akpam plastic, ree mineral ma ogwu ochicha
We need 4 legs this two no do us again
Better Benz wey go neat like a born again
Make my garage be like God is good their park
Enough money wey bullion van them 2 go pack
Odia!
(CHORUS)
GOD i beg ooo i won collect o,
Boys dey vex o for the streets they need the Benz o.
GOD i beg ooo i won collect o,
Boys dey vex o for the streets they need the Benz o.
WONDER J VERSE 2.
After the hustling omo na the bubling, man no die,(ah ah)
Man no rotten, look into my eyes you will see something red eyes,
Red eyes,red eyes,
Hustling bustling struggling inside the ghetto every day,
I pray baba open my way for me, poverty no be cream .
(CHORUS)
As i dey work i dey pray baba bless my hand work oh,
E don tay wey i dey this game show me love oh
As i dey work i dey pray baba bless my hand work oh,
E don tay wey i dey this game show me love oh
GOD i beg ooo i won collect o,
Boys dey vex o for the streets they need the Benz o.
GOD i beg ooo i won collect o,
Boys dey vex o for the streets they need the Benz o.
Kolaboy VERSE 3
Ikperem di na ana chukwu Biko choo my page
Ahia kam mkposanu oluwa Biko Choo shade
E no go bad... ma echiem eze ebuna afo
Ka dee rochas were iwe jee kpuom na nkwo
Life is not fair munwa choro ibu albino
Omu bu bread winner chukwu Biko nyem milo
Muna owu amago for long i wan divorce
So owu nchoro bu nke eji eke ego oma mba purse
Chukwu agbabanam aka oo okwa gi kam so
Ha akogo my way ifeanyi, emeka, chikamso
Mana amam n' onye kwu gi na-azu egwu ama ntuya
So Biko sapee my page ka ndi ilom fu ya odiaa!!
(CHORUS)
GOD i beg ooo i won collect o,
Boys dey vex o for the streets they need the Benz o.
GOD i beg ooo i won collect o,
Boys dey vex o for the streets they need the Benz o.
Poverty no be cream.
(Chukwu agbabanam aka oh)
Wey person feet rub for skin.
(Wunyerem honor)
Poverty na be sin,
I need this money at the same time keep my hands clean
ODIA




Kolaboy feat. Wonder J - Collect
Альбом Collect
дата релиза
24-05-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.