Korra Obidi - Break Me Throway текст песни

Текст песни Break Me Throway - Korra Obidi



Ozzie
Korra
BTS
Amen
You no go fit to take me away
Many days I seat and wonder how we got this bad
How we turned so toxic, and we start to drift apart
You been the Odo of my dreams
The only sugar for my tea
Ahh-ahh
How you go dey hurt me, e go dey sweet you
As you dey pain me e go dey sweet you
Shey na meant
Ahh Shey na ment
I say make I take am o
For my pickin dem
But the rate at which you dey misbehave
You go finish me, I, no fit see them
Abeg you no go fit
To chase me away
Abeg you no go fit to break me throw away
Ahh-ahh-ahh
I fight for what is right
I fight for my pikin then
I fight for my babies
Ahh-ahh-ahh
Ahh I fight for what is mine
I fight for my pikin them I fight for my baby
One time, two time ponono
Three time four time itonono
Five time for the way I'm walking out the door
One step, two step, yakata
Three step three step yakata
Four time for the way I'm walking out the door
Abeg you no go fit
To chase me away
Ahh bend you no go fit to break me throw away



Авторы: Chukwufumnaya Anita Obidi


Korra Obidi - We Move - EP
Альбом We Move - EP
дата релиза
14-02-2023




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.