La Même Gang feat. KiddBlack, Rjz, $Pacely & DarkoVibes - Sponsor (Financial Song) [feat. RJZ, Darkovibes, Kiddblack & $pacely] текст песни

Текст песни Sponsor (Financial Song) [feat. RJZ, Darkovibes, Kiddblack & $pacely] - KiddBlack , DarkoVibes , $Pacely , Rjz , La Même Gang



Yh yh yh
Baby come down we for run town
Boiling sun up to sun down
M'awuraba eii you need your own crown
You my queen the way you hold me down
Come down your love dey kum me
Make we show am sey we confirm
Promise am sey make we confirm
Want to man see us confirm
When i hold that kudi for my hand
Anywhere you want we go dey stand
From Ghana then Dubai to London
Your feet go never dey touch ground
Well you go never see any disgrace
Me i go correct your mistakes
This be financial song
So so the money go come if you touchdown
Eii see i go give you my love if you never dey complain
Eii i dey like the position that man dey for maintain eii
You for know me by now you know sey man no dey play eii
See your wish be my command
What you want you for say
Call me bonanza
Baby abi your financier
Where's your confidence? (Ooh)
What you want i go keep earnest
Finesse for you eii
Call me bonanza
Baby abi your sponsor
Baby do the best (yeah)
Leave it to me i go do the rest sponsor eii
Yh i say mane me mane me (sponsor)
I go send things over send things over (sponsor)
Ose m'afe wo do nti
Kyerɛ me nea wopɛ yh na mɛyɛ ama wo
Mese wo se mu gyerɛ no
Ekɛko yi ba womie mi all a smile
Minsumi minsumi alert oo
Ɛkɛ noko mba make alert oo
plane fi ke kraa ekɛ banyɛ
Ekɛ bakoko ekɛ bakoko
Minsumi minsumi alert oo
Ekɛ December make alert oo
plane fi ke kraa ekɛ banyɛ
Ekɛ bakoko ekɛ bakoko
See you never told me about your new hair
What's the baddest in the city when you flew here?
Say you wanna pay a jimmies for the new year
So i got to get us like 50 with the boy that got the blue hair
Grind through the city and drop top
We began lately and don't stop
When you are with other women you got me top top
And she know sey all these other niggas knockoff
Call me bonanza
Baby abi your financier
Call me bonanza
Baby abi your sponsor
Call me bonanza
Baby abi your financier
Where's your confidence?
What you want i go keep earnest
Finesse for you eii
Call me bonanza
Baby abi your sponsor
Baby do the best yeah
Leave it to me i go do the rest sponsor eii
Yh i say mane me mane me
I go send things over send things over
Ose m'afe wo do nti
Kyerɛ me nea wopɛ yh na mɛyɛ ama wo
Mese wo se mu gyerɛ no
Ekɛko yi ba womie mi all a smile



Авторы: La Même Gang


La Même Gang feat. KiddBlack, Rjz, $Pacely & DarkoVibes - La Même Tape: Linksters
Альбом La Même Tape: Linksters
дата релиза
29-11-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.