La Même Gang feat. Pappy Kojo, $Pacely, Nxwrth & Rjz - Two Weeks текст песни

Текст песни Two Weeks - Pappy Kojo , Nxwrth , $Pacely , Rjz , La Même Gang



Two weeks I de pay
I get your number eno be today
But long things you de play
See what else I go say
It′s OK., I want my money back
You tell me I don't know how to write
Your girlfriends see me Dem de laugh
Ma friends tell me say I for relax oo
E leffa me I dont understand oo
Now you tell me say u change your line oo
But strictly D e go touch some time oo
I no be small boy u for show me likes oo
So Linda make I craze
So Linda make we dance
So Linda u for stay
So Linda make I pay
So Linda make I craaze
So Linda we for dey
So Linda we for stay
Two weeks past today na abi waiting
Now I hear say u de date Adjetey
Girl for your love e go cost me wetin
All these things u make I see ya
I borrow money even for your mommi ya
U tell me say I no dey your voni ya
U no want to be buddy buddy ya
Ofee Mi noko ami try no soli ya
Hmmmm ya, u know say Mi love you long time
But how u Dey with me but u are not mine
Why u de put me for the side Line
When I wan dey your side from morning tee to gb3k3 time
O baby why u de do me so
All my tone u de carry go
If u no de want u for make I know
Na sake of u I be anti-soo ya
So Linda make I craze
So Linda make we dance
So Linda u for stay
So Linda make I pay
So Linda make I craaze
So Linda we for dey
So Linda we for stay
??????????????????
??????????????????
??????????????????
So Linda make I craze
So Linda make we dance
So Linda u for stay
So Linda make I pay
So Linda make I craaze
So Linda we for dey
So Linda we for stay.



Авторы: La Même Gang


La Même Gang feat. Pappy Kojo, $Pacely, Nxwrth & Rjz - La Même Tape: Linksters
Альбом La Même Tape: Linksters
дата релиза
29-11-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.