Legendary - Since Day One текст песни

Текст песни Since Day One - Legendary



You see this life wey we dey live it's not easy
Every day we dey hustle for the money
Everyday everyday we working hard all day
Your mama tell you baby boy you gotta work hard
Your papa tell you baby girl you gotta stay strong
You gotta have faith in what you know... Yeah
Shebi you want to live long
You want to buy house
You want to buy car
You want to buy land
You gotta focus, focus you know
Because you have the talent
You've got the beauty
You have the wisdom
And above alll
You gotta believe
Say One day One day
Dem go halla my name
Halla my name oh oh
Halla my name
Dem say na you be sharp shooter with the swag of an icon
You be that nigga with the voice wey dey sing song
Even for road dem dey see you for their billboard eh
Na you be icon
As you dey sing all the girls dem dey feel you
As you dey pass for road dem go dey hail you
As I dey sing right now you dey hear me
Guy you dey sing song
And as their phone dey ring na you be ring tone
Even their network go dey use your song as caller tune
You go dey beat your chest you be king Kong
Guy you dey sing song.
Because you have the talent
You've got the beauty
You have the wisdom
And above alll
You gotta believe
Say One day One day
Dem go halla my name
Halla my name oh oh
Halla my name
You go buy your Range Rover
You go born your fine Pikin
Get plenty money
No be joke o
(Sing till fade)




Legendary - Music Is Life 3
Альбом Music Is Life 3
дата релиза
18-01-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.