Martinsfeelz - No Go Forget текст песни

Текст песни No Go Forget - Martinsfeelz



We been dey steady chop life but my papa cum die
I no no wetin ee mean say my papa don kpai
Many tears of bitterness my mama don cry
Oooohh (Nooonoonoo)
My mama don try
As you see me so I dey hustle for the kpa
Tolu wa'ati gbemi le' ke oma lemi won le kpa
Olowo ri KO' lowo mo ti la ri jet ee Wa
(CHORUS)
Now wey d hustle dey pay
I just want to say (I no go forget)
Those days when nothing dey
Everybody run away (I no go forget)
Those days we go wake up in d morning
Hustle 4 the street There was nothing (I no go forget)
To ma ru gbe' mi Gbagbe
Mo'ye ke Mogbe
Ooooh oooooh oooooh (I no go forget)
Eeeh eeeey eeeeey eeey (I no go forget)
Oooooh Morning oooh (I no go forget)
Eeeeeey eeeeey eeeeey(I no go forget)
Tin ' ba'ti o'lowo
Odi dondo gbo gbo padi mi ma lowo nowo
And if I chop dem must to chop ooo
Tori Ya wo ba won laye la san
Eee be dat small boy wey dem say eee no go grow (see me oo)
Wey dem say eee no go grow
I be dat boy wey ma mumi shere all D time
But my son eee do dey shine ayayy
All D Pain and D Stress Mama went through 4 me (I no go forget)
Mo'gbo lowo yawo just to pay my school fees (I no go forget)
Those days when things no pure
Some people carry me play
Dem wanna see me fall
Shu' gbo mu lo'lo run dey can never do me nothing ooo
(CHORUS)
Now wey the Hustle Dey Pay
I just Want To Say (I no go forget)
Those days when nothing dey
Everybody run away (I no go forget)
Those days we go wake up in D Morning
Hustle 4 Street there was Nothing (I no go forget)
To ma ru gbe mu Gbagbe
Mo'ye ke Mogbe
Ooooh oooooh oooooh (I no go forget)
Eeeey eeeeeey eeeeey (I no go forget)
Ooooh oohh Morning oooh(I no go forget)
Eeeeeey eeeheeyy eeeeeey (I no go forget)
(TopAge on D Beat)



Авторы: Olawale Ayodeji Martins, Tony Ugiagbe


Martinsfeelz - Anomaly
Альбом Anomaly
дата релиза
12-06-2019


Еще альбомы все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.