Movement feat. Bella Shmurda - Choko текст песни

Текст песни Choko - Movement feat. Bella Shmurda



I go put am abi?
Fine boy Shmurda, yeah
Movement pon this one, aya
Fine boy Bella
(It's Kezyklef productions)
Movement, payan payan orisa
Ayy-yy
It's a good vibes when we choko
Roll up with my gee, man, no shakin' (aya)
Double eyes red, that's the logo
Like I'm married to the game but no shakin'
Bella Shurmda, we the badder, yeah
Iwo Dangbana Orisa, aya
Dope money, DMG family
Me, the lyrical anaconda
Plenty money ina bullion van
Goons all around me wey dey blow me, ceiling fan
I dey with Mary Jane, me no sober
I hope you familiar with Sativa (aya-aya-ya, aya)
Ooh-ooh, I hope you wanna choko
Pass me the lighter, make I light up
Come and choko
Give me the rizla, make I roll up
Ayy-ayy, I hope you wanna choko
Pass me the lighter, make I light up
Ayy-ayy, come and choko
Come with your rizla (gbule)
24 seven lafin flex
K'awon t'emi wo'le
All of my goons on deck
DMG, me the top member
Lagos cities been expect the boy, y'all remember, ah
Oti gbeff, Pella Shina
Sh'omo 'bi ton lo k'oma shi'na?
Niggas get high, reason wild like a demon
Emi l'oga iyayin 'nu game, k'ema jiyan
K'oni shee toje but, oka afo
So why you nigga lookin' for my downfall?
Emi ko l'ema stop, malo ja'na m'oko danfo
You know who dey yarn? malo s'oro t'emi banfo
So you don't love me, make you pack and go hell (go hell)
Me dey pray make the gang grow well (grow well)
I go take am personal but I no be P Square
I been on my way, but I'm gone far, this year (gbule)
Ooh-ooh, I hope you wanna choko
Pass me the lighter, make I light up
Come and choko
Give me the rizla, make I roll up
Ayy-ayy, I hope you wanna choko
Pass me the lighter, make I light up
Ayy-ayy, come and choko
Come with your rizla
Anabella, I know you like Sativa
Come and smoke 'til we pass out
Pany'-pany', Movement and Dangbana Orisa
Come and join goons and gang-gang
Maami mi, I'm used to this
Can't you see I'm a king of the street? yeah
We dey choko in peace, ah
Come and cruise with me
I be burnin' fire baby, yayy, sun mo mi
Yayy, sun mo mi, yayy, sun mo mi
Come with your lighter baby yayy, sun mo mi
Yayy, sun mo mi, yayy, sun mo mi
Party with no nicker baby yayy, sun mo mi
Yayy, sun mo mi, yayy, sun mo mi
Mammi, I dey choko in peace
Yayy, sun mo mi, yayy, sun mo mi
It's a good vibes when we choko (we choko)
Roll up with my gee, man, no shakin' (oh-yeah)
Double eyes red, that's the logo
Like I'm married to the game but no shakin'
Bella Shurmda, we the badder, yeah
Iwo Dangbana Orisa, aya
Dope money, DMG family
Me, the lyrical anaconda
Plenty money ina bullion van
Goons all around me wey dey blow me, ceiling fan
I dey with Mary Jane, me no sober
I hope you familiar with Sativa (aya-aya-ya, aya)
Ooh-ooh, I hope you wanna choko
Pass me the lighter, make I light up
Come and choko
Give me the rizla, make I roll up
Ayy-ayy, I hope you wanna choko
Pass me the lighter, make I light up
Ayy-ayy, come and choko
Come with your rizla
(Extraordinar')
(It's Kezyklef productions)



Авторы: Oladotun Orimogunje


Movement feat. Bella Shmurda - Choko
Альбом Choko
дата релиза
06-11-2020

1 Choko



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.