Mr P - I No Like Trouble текст песни

Текст песни I No Like Trouble - Mr P



Yo P
Where dem dey?
Who dem be?
I dey tell you see
I no like trouble oh
I no want trouble oh
I no like trouble oh
I no want trouble oh
I no like trouble oh
If I get money (dem go talk)
If I no get money (dem go talk)
And if I buy motor (dem go talk)
If I no buy motor (dem go still talk)
Wetin concern dem (dem go talk)
Wetin no concern dem (dem go talk)
Na dem get there mouth oh (dem go talk)
Make dem run there mouth oh (dem go talk)
Make dem no dey talk my matter yeah
But you know say me I no mind oh
Special feeling dey for my mind yeah
How person go do as dey money dey enter?
Some say na dis, some say na dat oh
For me Mr. P I no dey send oh
I get one question for you oh (abeg)
How person go do as dey money dey enter?
As you see me so
I no like trouble oh
Na wetin man go do?
I no want trouble oh
Oga dey your lane
I no like trouble oh
Make I dey my lane
I no want trouble oh
If I get money (dem go talk)
If I no get money (dem go talk)
And if I buy motor (dem go talk)
If I no buy motor (dem go still talk)
Wetin concern dem (dem go talk)
Wetin no concern dem (dem go talk)
Na dem get there mouth oh (dem go talk)
Make dem run there mouth oh (dem go talk)
Oya you see dem, I see dem
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku eheh
Oya you see dem, I see dem
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku eheh
Oya you see dem, I see dem
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku ehey
Oya you see dem, I see dem
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku ehey
I no like trouble oh
As you see me so
I no like trouble oh
Na wetin man go do?
I no want trouble oh
Oga dey your lane
I no like trouble oh
Make I dey my lane
I no want trouble oh
Make dem no dey talk my matter yeah
But you know say me I no mind oh
Special feeling dey for my mind yeah
How person go do as dey money dey enter?
Some say na dis some say na dat oh
For me Mr P I no dey send oh
I get one question for you ooh (abeg)
How person go do as dey money dey enter?
As you see me so
I no like trouble oh
Na wetin man go do?
I no want trouble oh
Oga dey your lane
I no like trouble oh
Make I dey my lane
I no want trouble oh
I no like trouble oh
I no want trouble oh



Авторы: Peter Obumuneme Okoye T, As Mr. P


Mr P - The Prodigal
Альбом The Prodigal
дата релиза
02-04-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.