NDKj - Dance Like текст песни

Текст песни Dance Like - NDKj



*Artist: Oche*
*Producer: GDQ*
*Beat: Pasino*
*Intro*
In, yeah
It's Oche again
In, here
Oh (oya)
Owocho, kocho
Loko gba kum po e
Kocho,
Owocho, kocho
Hear me when I say;
*Verse 1*
Gbogbo ishe ti mo se ti o ja wo mo ooo
(Oh lord I'm fed up)
Ewo ni kin sise sise kin tun dabi ole (oh no)
(Oh lord I'm fed up)
Jehovah answer my cry see na beg I dey beg ooo
(Oh lord I'm fed up)
F'aiye mi dara ire, ko de p'ota lenu mo
(Oh lord I'm fed up)
*Bridge 1*
Cause na you (na you ooo)
Fit do am for me (fit do am for me)
Na you wey I need (na you wey I need)
So, owocho kocho answer my call ooo
*Chorus*
Oh lord i pray
Answer me, remember me
Magbagbe mi, Nigba ti Iwo, ba'n pin ire ka
Makoja mi olugbala eee
Dance like
I go sing your song, I go dance like
When your blessings flow, I go dance like
Like David danced, I go dance like
I go dance like this ee
Dance like
When my money come, I go dance like
When your blessings flow, I go dance like
I go sing your song, I go dance like
I go dance like this yeah
*Verse 2*
I want to dey live la vida loca eeh
Baba upgrade me from local eeh
Me sef wan dey drive Toyota eeh
Baba sure tete ko wa answer me eeh
See,
Obi mi don suffer eeh,
Ko ye k'emi na tun jiya yi gbe
Shebi na why I dey gbadura eeh
Baba sure tete ko wa answer me eeh
*Refrain*
Gbogbo ere ti mo n sa ti o shaprapra
(Oh lord I'm fed up)
Ewo ni kin sise sise kin tun dabi ole (oh no)
(Oh lord I'm fed up)
Jehovah answer my cry see na beg I dey beg ooo
(Oh lord I'm fed up)
F'aiye mi dara ire, ko de p'ota lenu mo
(Oh lord I'm fed up)
*Chorus*
*Bridge 2*
Cause na you (na you ooo)
Fit do am for me (fit do am for me)
Na you wey I need (na you wey I need)
So, owocho eh eeeh
Cause na you (na you ooo)
Fit do am for me (fit do am for me)
Na you wey I need (na you wey I need)
So, owocho kocho answer my call ooo
*Verse 3*
You know say I dey hustle from the start
You know say i dey hustle for my bread
I no dey sit on my crouch
I know say na you help me from the grass
And no be say I sabi do am pass (eeh aih)
But lord I pray, answer all my prayer
Bless beyond measures, I pray
But lord I pray,
Tell me wetin I con gain
If I work I no con get the pay (eeh)
*Chorus*
*Outro*
*Written and composed by: Oche*
*Performed by: Oche*
*Inspired by GOD through: Fego, Tom_coal, Farouk*



Авторы: Andrea Quirico


NDKj - Burnin out | Dance Like
Альбом Burnin out | Dance Like
дата релиза
24-10-2016




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.