Nar'h - African Girl текст песни

Текст песни African Girl - Nar'h



Say you dey feel am
So you know say e dey be
Yes I came back with the sauce mhern
Standard
Shi burn it up like wi inna pompei
My eyes fixed on her like she my prey
This be live I go like replay
Her skin glow dey bright up mi day
Burst man brain
Look at it scatter
I see my baby calling you Mama
Fine gyal mi haffi call yuh Bella
Naww she be African Girl, Efya
Hw3 no moma
Parking space for my kisses
Her smile
Got me addicted
I for move to am now
I for move to am now
Hw3 no moma
Parking space for my kisses
Her smile
Got me addicted
I for move to am now
I for move to am now
Say
Say girl girl
I like you girl girl
Say do you want to
Get get
Need to
Get get it down with me
Say girl girl
I like you girl girl
Say do you want to
Get get
Need to
Get get it down with me
African girl
Yh she got di spice
Yh yh yh she got di spice
Ghana girl wey she catch mi eyes
Yh yh yh she catch mi eyes
Naija girl with the whine sublime
Yh yh with the whine sublime
SA girl she dey hypnotize
Yh yh she dey
Shoddy I no dey here to waste you time
Baby these other girls can't break our line
I dey connect to you only
Girl I dey for you
You p3 wey be my steeze
Say girl girl
I like you girl girl
Say do you want to
Get get
Need to
Get get it down with me
Say girl girl
I like you girl girl
Say do you want to
Get get
Need to
Get get it down with me
African girl
Yh she got di spice
Yh yh yh she got di spice
Ghana girl wey she catch mi eyes
Yh yh yh she catch mi eyes
Naija girl with the whine sublime
Yh yh with the whine sublime
SA girl she dey hypnotize
Yeah yeah yeah
Na na yeah
Standard



Авторы: Solomon Narh


Nar'h - African Girl - Single
Альбом African Girl - Single
дата релиза
16-06-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.