Текст песни BADMAN BOUNCE - Duncan Mighty , Reeplay , Odumodublvck
Blvcksheep
forever,
blvcksheep
for
life
Izgaaju
'til
we
kpeme,
Antiworld
gangsters
(badman
bounce)
GE
Records,
you
get
me?
Odumodublvck
(ayy-ayy,
ayy)
Native
Badman
bounce
(ayy-ayy,
ayy)
I
go
Calabar,
marry
Ekaette
Iya-iya,
oh-oh
(iya-iya,
oh-oh)
Iya-iya-iya
oh-oh,
oh-oh
Iya-iya,
oh-oh,
ayy
(iya-iya,
oh-oh,
ayy)
For
the
setting,
we
dey
give
dem
like
we're
Bulaba
boys
We
load,
seven
rounds
(we
loa-loa'-load)
For
the
bando,
she
dey
rock
am
like
a
Pitakwa
shima
She
go
20
rounds
(she
go)
How
many?
Seven
rounds,
we
load
Gunman
sound
(gunman
sound)
20
rounds
she
rode
Badman
bounce
For
the
setting,
we
dey
give
dem
like
we're
Bulaba
boys
We
load,
seven
rounds
(we
load)
For
the
bando,
she
dey
rock
am
like
a
Pitakwa
shima
She
go
20
rounds
oh
(How
many?)
Seven
rounds,
we
load
Gunman
sound
(20
rounds)
20
rounds
she
rode
Badman
bounce
I
dey
sorry
for
the
man
wey
been
pull
up
all
alone
(wey
been
pull
up
all
alone)
Even
if
he
carry
gun,
the
opposition
many,
dem
go
fill
him
body
gan
(what
a
pity,
pull
up
and
spray,
ah)
Gunman
down
Wene
Mighty
na
the
melody
scheme
(yes)
Na
why
she
dey
give
me
her
waist
(done)
Vibes
machine,
lash
and
dip
Onye
akpana
nwa
agu
aka
n'odu
e,
gu-gu-gu
A
na
ma
agafe
n'uzo,
fine
girls
ne
kwe
n'isi
(ne
kwe
n'isi)
I'm
in
love
with
Yoruba
girl,
her
name
na
Yemisi
oh
Ah,
biko
Yemisi,
baby,
nyem
isi
Biko
Yemisi
oh,
girlie,
nyem
isi
What
is
love
without
you?
Ooh,
my
nkem
I
no
go
lie
since
we
met,
money
don
come
Okwa
manuchi
owu
(eh-eh-eh),
nobody
fit
you
(eh)
And,
you
know
I
love
you
No
one,
but
me
and
you
Girlie
oh,
Obugina
fine-fine,
Obugina
I
go
Calabar,
marry
Ekaette
Iya-iya,
oh-oh
(iya-iya,
oh-oh)
Iya-iya-iya
oh-oh,
oh-oh
Iya-iya,
oh-oh,
ayy
(iya-iya,
oh-oh,
ayy)
For
the
setting,
we
dey
give
dem
like
we're
Bulaba
boys
We
load,
seven
rounds
(I
load)
For
the
bando,
she
dey
rock
am
like
a
Pitakwa
shima
She
go
20
rounds
How
many?
(How
many?)
Seven
rounds,
we
load
(praa)
Gunman
sound
(fire)
20
rounds
she
rode
(shoo)
Badman
bounce
How
low?
How
low
can
you
go?
(Oh)
Omalicha,
buss
it
down,
I
get
your
antidote
E
dey
shake,
na
the
kain
things
I
dey
like
(oh-oh,
oh)
Free
my
shirt,
baby
girl,
no
be
fight
(fire
down)
I
go
doke,
my
peninsula
go
poke
Your
puna,
I
go
give
you
light
strokes
(badman
bounce)
Stupid
boys,
silly
boys
wan
dey
follow
me
drag
This
na
heavy
gbedu,
the
type
wey
dey
burst
speaker
For
the
setting,
we
dey
give
dem
like
we're
Bulaba
boys
We
load,
seven
rounds
For
the
bando,
she
dey
rock
am
like
a
Pitakwa
shima
She
go
20
rounds
(no-no)
How
many?
Seven
rounds,
we
load
(praa)
Gunman
sound
(le-le-le)
20
rounds
she
rode
(fire)
Badman
bounce
I
dey
sorry
for
the
man
wey
been
pull
up
all
alone
(wey
been
pull
up
all
alone)
Even
if
he
carry
gun,
the
opposition
many,
dem
go
fill
him
body
gan
(what
a
pity,
pull
up
and
spray)
Gunman
down
Wene
Mighty
na
the
melody
scheme
(badman
bounce)
(Na
why),
na
why
she
dey
give
me
her
waist
Vibes
machine,
lash
and
dip
Gimme-gim',
gimme
her
waist
oh
She
go
make
you
plead
her
case
oh
E
no
dey
show
for
face
oh
So,
the
popori
dey
on
grace
oh
(dey
on
grace)
(Wibby)
Plead
her
case
(ayy)
Popori
dey
on
grace
oh
(ohh)
She
go
gimme
her
waist,
her
waist

1 STRIPPERS ANTHEM
2 DOG EAT DOG II
3 SAINT OBI
4 ADAMMA BEKE
5 MC OLUOMO
6 HAMMER TIME
7 SHOOT AND GO HOME
8 FIREGUN
9 BLOOD ON THE DANCE FLOOR
10 TESLA BOY (feat. Blaqbonez)
11 ABUJA PEOPLE
12 HOTEL LOBBY
13 BADMAN BOUNCE
14 MINIMAL FUSS
15 A1 PERICO
16 NO PROTOCOL
17 WOTOWOTO SEASONING
18 COMMEND
19 DECLAN RICE
20 KUBOLOR
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.