Текст песни HOTEL LOBBY (feat. Anti World Gangstars) - Odumodublvck
For
their
hotel
lobby
With
the
gang
I'm
smoking
But
them
say
no
puffing
for
their
hotel
lobby
Man
i
don
light
my
cigar
Yeah,
say
i
go
blow
big
smoke
o
They
can't
stop
it
Light
incense,
so
they
can't
smell
it
They
can't
smell
it
For
their
hotel
lobby
With
the
gang
I'm
smoking
But
them
say
no
puffing
for
their
hotel
lobby
Man,
i
don
light
my
cigar
Say
we
go
blow
big
zoot
They
can't
stop
it
They
can't
stop
it
Light
incense,
so
they
can't
smell
it
Yeah,
oh
They
can't
smell
it
Original
ganja
Original
mago
mago
man,
i
dey
carry
one
type
ask
olopa
Manager,
this
your
smoking
detector
E
too
loud,
e
be
like
coti
go
cramp
us
For
their
pompit
inspection
I
carry
kele
for
passenger
for
her
brassiere
She
dey
duck
many
She
go
duck
molly
Canadian
kala,
she
dey
whine
move
heavy
Them
no
say
me
no
blow
no
trees,
but
I
getty
quarter
ounce
on
me
for
The
kele
wey
go
whine
'pon
me
And
me
guys
them,
all
of
them
ah
roll
like
three
L-l-light
my
bazz
puff
one
throway
face,
ehn?
No
smoking
na
wetin
dey
the
door
for
the
place
fatboy
bill
am
up
Put
am
for
the
rizzla,
make
you
fill
am
up
Odumodu
say
make
i
feel
among
For
their
hotel
lobby
With
the
gang
I'm
smoking
But
they
say
no
puffing
for
their
hotel
lobby
Man,
i
don
light
my
cigar
Say
we
go
blow
big
zoot(Zoot)
They
can't
stop
it
They
can't
stop
it
Light
incense
so
they
can't
smell
it
Yeah,
oh
They
can't
smell
it
Everytime
we
dey
roll,
say
na
big,
big
zoot
Smoke
till
I
can't
feel
my
face,
till
I
can't
move
Everybody
wavy,
tell
my
baby
move
in
slow
mo
Only
loud
we
dey
puff,
me,
I'm
not
on
kolos
More
time
I
double
cup,
make
me
move
in
slow
mo
We
go
smoke
inside,
we
go
smoke
outside
We
go
fight
bouncer
if
him
come
my
side
Iye,
iye,
iye
S-slow
and
steady,
moving
heavy
Rapping,
trapping,
big
chains,
big
blunts
The
way
I
move
pounds,
I
should
know
King
Charles
Ninety-nine,
missed
calls,
hundred
alerts
Time
done
past,
plug
done
cast,
men
done
mount
VIP
section,
minding
my
business,
rolling
my
kpo
Pass
the
kush
to
the
left
and
skip
the
okpo
For
their
hotel
lobby
With
the
gang,
I'm
smoking
But
they
say
no
puffing
for
their
hotel
lobby
Man,
I
don
light
cigar
Say
we
go
blow
big
smoke
They
can't
stop
it
Can't
stop
it
They
can't
stop
it
Light
incense,
so
they
can't
smell
it
I
go
blow
the
kpo
di
kpo
like
say
I
no
know
Breaking
all
the
rules,
cannot
enter
kom
kom
Komport,
omo
commot
If
you
touch
me
small
small,
fit
to
turn
to
consult
For
their
hotel
lobby
I
go
blow
the
kpo
di
kpo
like
say
I
no
know,
I
no
send
For
their
hotel
Mmm

1 ADAMMA BEKE
2 MC OLUOMO
3 HAMMER TIME
4 SHOOT AND GO HOME
5 TESLA BOY (feat. Blaqbonez)
6 FIREGUN
7 BLOOD ON THE DANCE FLOOR
8 SAINT OBI
9 DOG EAT DOG II
10 STRIPPERS ANTHEM
11 PICANTO (feat. Zlatan and ECko Miles)
12 ABUJA PEOPLE (feat. Decosuave)
13 HOTEL LOBBY (feat. Anti World Gangstars)
14 BADMAN BOUNCE (feat. Reeplay and Duncan Mighty)
15 A1 PERICO (feat. Nasty C and Mizzle)
16 NO PROTOCOL (feat. Teni and Masicka)
17 WOTOWOTO SEASONING (feat. Black Sherif)
18 COMMEND
19 DECLAN RICE
20 KUBOLOR
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.