Текст песни LEGOLAS - Odumodublvck
Bare
times,
bare
times
(bare
times)
Bare
times,
bare
times
Bare
times
wey
I
pay
bride
price
All
the
women
wey
I
follow
Dem
been
do
me
one
kind
I
no
blame
them,
I
been
dey
poor
Sapa
don't
care,
e
dey
wound
us
But
now
(Amen
o)
I
dey
fire
like
I'm
Legolas,
Legolas,
Legolas
(See
dem
o)
The
kind
of
my
hood,
I'm
the
Principal,
Principal,
Principal
(I
dey
give
dem
hope)
Ayyy,
my
pain
is
all
over
now,
over
now
I
make
I
mummy
proud
(I
dey
give
am
hope)
Because
I
dey
fire
like
Legolas,
Legolas,
Legolas
(Dem
put
head)
(Ayyy-ayyy-ay
Legolas,
Legolas,
dem
pretend)
Full
time
Daddy
in
my
house
(Amen,
Yes)
Big
time
hubby
to
my
mum
(love)
I
don
turn
her
spouse
(crown)
Since
my
papa
die,
Na
me
dey
pattern
up
I
had
to
loosen
up
Kala
please,
Will
you
save?
(Maybe)
Get
your
money
stuffed
Put
away
some
dollars
Let's
protect
your
son
I
know
your
guys
are
much
Use
your
head
they
thought
I
sure
say
na
the
same
thing
dem
yarn
Jesus
If
I
listen,
will
I
have
my
own
Galacticos?
Fatboy,
Shagba,
Reeplay,
AG,
Gusty,
See
team
ABJ
show
me
shege
But
when
in
Cameroon,
my
babies
call
me
Big
Olembe
I
came
up
very
quickly
In
Ghana,
I'm
their
new
Sarkodie
Charlie,
I'm
clear
According
to
your
girl
Bare
times
wey
I
pay
bride
price
All
the
women
wey
I
follow
Dem
been
do
me
one
kind
I
no
blame
them,
I
been
dey
poor
Sapa
don't
care,
e
dey
wound
us
But
now
(Amen
o)
I
dey
fire
like
I'm
Legolas,
Legolas,
Legolas
(See
dem
o)
The
kind
of
my
hood,
I'm
the
Principal,
Principal,
Principal
(I
dey
give
dem
hope)
Ayyy,
my
pain
is
all
over
now,
over
now
I
make
I
mummy
proud
(I
dey
give
am
hope)
Because
I
dey
fire
like
Legolas,
Legolas,
Legolas
Legolas,
Legolas
Isabella
finish
me
because
Running
on
they
own
nah
fi
mi
talk
Is
a
bell
I
cross,
before
I
ain't
grown
mi
no
get
titles
You're
the
one
that
say
they
be
from
Don't
let
see
my
phone
I
just
fi
go,
they
just
fi
go,
on
the
first
bump
I
just
fi
go,
they
just
fi
go,
on
the
first
bump
I
just
fi
go,
on
the
first
bump

1 LEGOLAS
2 TOY GIRL (with Juno & Valentino Rose)
3 EARLY MORNING
4 PITY THIS BOY (with Victony)
5 WAGE WAR
6 GO REPORT
7 ISAKABA MAN (with Rondodasosa)
8 BALLON D OR
9 KYLIAN
10 BTC (with Bobby Ibo, Sabinus & Afroselecta-BBK)
11 AJEBO HUSTLERS (with Ajebo Hustlers & DanDizzy)
12 BARRISTER TOFO (with Fatboy E & Falz)
13 PUSSY NIGGAZ
14 JUJU (with Smur Lee & Shallipopi)
15 RAMADAN KAREEM (with Tolibian & Boj)
16 GASOLINE (with Vector)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.