Текст песни If You Ask Me - Omawumi
If
you
ask
me;
na
who
I
go
ask?
The
matter
wey
we
see
so,
e
tay
wey
e
Start
No
be
me
go
talk
am,
e
heavy
for
mouth
If
you
ask
me...
The
matter
for
ground...
Eh!
Na
who
I
go
ask?
The
reason
for
the
reason
for
the
reason
Why
I'm
soliloquizing
yeah
The
things
wey
I
dey
see,
wey
I
dey
hear,
e
Pass
me
I've
got
to
tell
the
story
and
I've
got
to
tell
It
from
the
starting
About
a
man,
a
woman,
and
their
girl
pikin
Wait
till
the
second
verse
before
my
story
Begins
(Repeat)
The
woman
travel
leave
her
daughter
with
The
husband
Home
a-lonely
(home
a-lonely)
E
no
tay
I
begin
see
the
man,
his
daughter
Ad
them
dey
play
Strong
play
(they
play
strong
play)
A
month
later
the
daughter
say
her
period
Delay
I
ask
her
who
touched
her
she
say
her
Daddy
only
I
don't
know
what
to
say
I
don;
t
know
what
To
tell
her
mother
E
be
like
say
she
get
belle
(Repeat)
The
story
wey
I
talk
e
be
like
say
I
dey
play
But
all
this
type
of
things
they
happen
everyday
Speak
out
or
take
some
action
abeg
you
no
delay
No
let
matters
worse
pass
as
e
dey...
as
e
dey
(Repeat)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.