Oritse Femi - Unity - перевод текста песни на немецкий

Unity - Oritse Femiперевод на немецкий




Unity
Einheit
Yeah
Yeah
Musical Taliban
Musikalische Taliban
Number one
Nummer eins
W'on fokasibe
W'on fokasibe
Fresh one
Frischer Sound
W'on jokosibe
W'on jokosibe
Yeaaaaa
Jaaaaa
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
My people
Mein Volk
Oya Where's the love?
Oya, wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
My Naija
Mein Nigeria
We used to love our brothers
Früher liebten wir unsere Brüder
Now we don dey kill one another
Jetzt töten wir einander
We be Giant of Africa for mouth
Wir sind nur dem Namen nach die Giganten Afrikas
My people dem no dey live better
Doch mein Volk lebt nicht besser
Make we stop all the Killy killy
Lasst uns das Töten stoppen
Stop all the thiefy thiefy o
Stoppt all das Stehlen, o
Stop all the burning burning
Stoppt all das Brennen
My Brother and my Sister
Mein Bruder und meine Schwester
Make we stop all the yama yama
Lasst uns das Chaos beenden
No time for Jaga Jaga o
Keine Zeit für Unordnung, o
Stop all the cunny cunny
Stoppt all die Tricksereien
My brother and my sister
Mein Bruder und meine Schwester
We say we love one another
Wir sagen, wir lieben einander
All of us dey wear one agbada
Wir tragen alle denselben Agbada
If we observe the goodness of life
Würden wir den Wert des Lebens erkennen
We no go like to kill each other oh oh
Würden wir nicht einander töten, oh oh
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist der Schlüssel
Ohh ya ya
Ohh ya ya
You and me na the koko
Du und ich, wir sind der Schlüssel
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist der Schlüssel
Ohh oh oh
Ohh oh oh
You na the koko
Du bist der Schlüssel
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
My naija
Mein Nigeria
Oya Where's the love?
Oya, wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
Where's the love?
Wo ist die Liebe?
My people
Mein Volk
We used to love our sisters
Früher liebten wir unsere Schwestern
Now dem come dey use them for rituals
Jetzt werden sie für Rituale benutzt
We be Giant of Africa for mouth
Wir sind nur dem Namen nach die Giganten Afrikas
My people dem no dey live better
Doch mein Volk lebt nicht besser
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Du weißt, wir Nigerianer können arbeiten, ya ya ya
You know say naija we no fit fall
Du weißt, wir Nigerianer fallen nicht hin
You know say naija we sabi book
Du weißt, wir Nigerianer sind klug
You know say naija e go still good
Du weißt, Nigeria wird wieder gut
Kilofe Kile tu feka she
Kilofe Kile tu feka she
Je ko mo
Je ko mo
E le se ro malo wo
E le se ro malo wo
Hundred trillion dey for your account
Hundert Billionen auf deinem Konto
I want to hear wo gbe ni toro
Ich will hören, wo bleibt dein Segen?
O ma she o
O ma she o
Mi shey la toro o
Mi shey la toro o
Tell me when this gbege go stop
Sag mir, wann dieser Wahnsinn aufhört
Make we stop all the Killy killy
Lasst uns das Töten stoppen
Stop all the thiefy thiefy o
Stoppt all das Stehlen, o
Stop all the burning burning
Stoppt all das Brennen
My Brother and my Sister
Mein Bruder und meine Schwester
Make we stop all the yama yama
Lasst uns das Chaos beenden
No time for Jaga Jaga o
Keine Zeit für Unordnung, o
Stop all the cunny cunny
Stoppt all die Tricksereien
My brother and my sister
Mein Bruder und meine Schwester
We say we love one another
Wir sagen, wir lieben einander
All of us dey wear one agbada
Wir tragen alle denselben Agbada
If we sabi the goodness of life
Wenn wir den Wert des Lebens erkennen
We no go like kill each other oh oh
Würden wir nicht einander töten, oh oh
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist der Schlüssel
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist der Schlüssel
Unity oh na the koko oh
Einheit, oh, das ist der Schlüssel
U na the koko oh
Du bist der Schlüssel
(One love keep us together)
(Eine Liebe hält uns zusammen)
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Du weißt, wir Nigerianer können arbeiten, ya ya ya
You know say naija we no fit fall
Du weißt, wir Nigerianer fallen nicht hin
You know say naija we be good people ya ya ya
Du weißt, wir Nigerianer sind gute Menschen, ya ya ya
You know say naija e go still good
Du weißt, Nigeria wird wieder gut






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.