Oritse Femi - Unity - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Oritse Femi - Unity




Unity
Unité
Yeah
Ouais
Musical Taliban
Taliban musical
Number one
Numéro un
W'on fokasibe
W'on fokasibe
Fresh one
Frais
W'on jokosibe
W'on jokosibe
Yeaaaaa
Yeaaaaa
Where's the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My people
Mon peuple
Oya Where's the love?
Oya est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My Naija
Mon Nigeria
We used to love our brothers
On aimait nos frères
Now we don dey kill one another
Maintenant on se tue les uns les autres
We be Giant of Africa for mouth
On est le géant de l'Afrique de parole
My people dem no dey live better
Mon peuple ne vit pas mieux
Make we stop all the Killy killy
Arrêtons tous les "Killy killy"
Stop all the thiefy thiefy o
Arrêtons tous les "Thiefy thiefy" oh
Stop all the burning burning
Arrêtons tous les "Burning burning"
My Brother and my Sister
Mon frère et ma sœur
Make we stop all the yama yama
Arrêtons tous les "Yama yama"
No time for Jaga Jaga o
Pas le temps pour le "Jaga Jaga" oh
Stop all the cunny cunny
Arrêtons tous les "Cunny cunny"
My brother and my sister
Mon frère et ma sœur
We say we love one another
On dit qu'on s'aime
All of us dey wear one agbada
On porte tous le même "agbada"
If we observe the goodness of life
Si on observe la bonté de la vie
We no go like to kill each other oh oh
On n'aimera pas se tuer oh oh
Unity oh na the koko oh
L'unité oh, c'est le koko oh
Ohh ya ya
Ohh ya ya
You and me na the koko
Toi et moi, c'est le koko
Unity oh na the koko oh
L'unité oh, c'est le koko oh
Ohh oh oh
Ohh oh oh
You na the koko
Toi, c'est le koko
Where's the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My naija
Mon Nigeria
Oya Where's the love?
Oya est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My people
Mon peuple
We used to love our sisters
On aimait nos sœurs
Now dem come dey use them for rituals
Maintenant on les utilise pour les rituels
We be Giant of Africa for mouth
On est le géant de l'Afrique de parole
My people dem no dey live better
Mon peuple ne vit pas mieux
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Tu sais que le Nigeria, on sait travailler oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
Tu sais que le Nigeria, on ne peut pas tomber
You know say naija we sabi book
Tu sais que le Nigeria, on sait lire
You know say naija e go still good
Tu sais que le Nigeria, ça va toujours bien aller
Kilofe Kile tu feka she
Kilofe Kile tu feka she
Je ko mo
Je ko mo
E le se ro malo wo
E le se ro malo wo
Hundred trillion dey for your account
Cent mille milliards sont sur ton compte
I want to hear wo gbe ni toro
Je veux entendre "Wo gbe ni toro"
O ma she o
O ma she o
Mi shey la toro o
Mi shey la toro o
Tell me when this gbege go stop
Dis-moi quand ce "gbege" va s'arrêter
Make we stop all the Killy killy
Arrêtons tous les "Killy killy"
Stop all the thiefy thiefy o
Arrêtons tous les "Thiefy thiefy" oh
Stop all the burning burning
Arrêtons tous les "Burning burning"
My Brother and my Sister
Mon frère et ma sœur
Make we stop all the yama yama
Arrêtons tous les "Yama yama"
No time for Jaga Jaga o
Pas le temps pour le "Jaga Jaga" oh
Stop all the cunny cunny
Arrêtons tous les "Cunny cunny"
My brother and my sister
Mon frère et ma sœur
We say we love one another
On dit qu'on s'aime
All of us dey wear one agbada
On porte tous le même "agbada"
If we sabi the goodness of life
Si on connaît la bonté de la vie
We no go like kill each other oh oh
On n'aimera pas se tuer oh oh
Unity oh na the koko oh
L'unité oh, c'est le koko oh
Unity oh na the koko oh
L'unité oh, c'est le koko oh
Unity oh na the koko oh
L'unité oh, c'est le koko oh
U na the koko oh
Tu, c'est le koko oh
(One love keep us together)
(L'amour nous garde ensemble)
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Tu sais que le Nigeria, on sait travailler oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
Tu sais que le Nigeria, on ne peut pas tomber
You know say naija we be good people ya ya ya
Tu sais que le Nigeria, on est des gens bien ya ya ya
You know say naija e go still good
Tu sais que le Nigeria, ça va toujours bien aller






Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.