Текст песни Ojoro - Oxlade
(Intro):
Boy
Oxlade!
Oh,
boy
Oxlade
Ooooh
yeah,
(Konami
the
baddest
producer)
Ooooh!
(Verse):
Me
sef
wan
buy
private
jet
Me
sef
wan
buy
mummy
bugatti
Ooh
ooh!
Me
sef
wan
bragado
Wey
ah
go
dey
worth
90
karat
Ooh
easy!
Me
sef!
Ah
wan
give
ma
popsy;
10k
dolls′
Say
make
he
hold
am
make
he
manage.
(Daddy
ema
binu
nau
ah,
eyi
na
e
di
10k
yi
mu)
Again
again
ah
come
ask
my
brother;
Sef
that
1 milli
wey
ah
send
when
you
ask
me
change!
E
don
finish;
shey
you
want
another
one
ooh
Shey
you
need
another
one
ooh'
But
bros
na
money
make
crayfish
bend
ooh
But
right
now,
ah
know
say
things
e
no
too
gel
ooh
But
as
my
mamma
go
say;
There
is
light
At
the
opposite
of
the
tunnel
oh
Na
money
make
crayfish
bend
ooh
Me
and
you′
no
suppose
dey
the
same
set
ooh
But
as
e
my
granma
go
say;
When
e
go
be
pere
Dem
go
think
say
we
dey
vex
oo
oh
Ooh
noo
no!
Oluwa
lo
se
loju
lo
(Hook):
Flashy
cars;
Diamond
ring
Endorsement
deals
me
sef
ah
want
ooh
Ooh
me!
Moni
global
tours;
fine
fine
girls
Big
man
life
me
sef
ah
want
oh
Me
sef
ah
want
oh!
Me!
But
bros;
na
money
make
crayfish
bend
oh
But
right
now'
ah
know
say
things
e
no
dey
gel
ooh
But
as
e
my
granma
go
say;
There
is
light'
at
the
opposite
of
the
tunnel
ooh
Na
money
make
crayfish
bend
ooh
Me
and
you
no
suppose
dey
the
same
set
ooh
But
as
e
my
granma
go
say′
when
e
go
be
pere
Dem
go
think
say
we
dey
vex
ooh
Oooh
noo
no!
No!
(Bridge):
Na
money
cause
see
finish
ooh!
Oluwa
lo
se
yi
ooh
Ooo
noo
noo...
Yeaah
yeah!
Oh
yeah!
Oooh
ooh!
(Verse):
I
wanna
be
a
star′
Be
your
Davido
and
you
gonna
be
my
Chioma
I
wanna
live
so
large;
Get
money
so
ah
go
fit
give
assurance.
You
no
go
need
ask
me;
As
ah
dey
groove'
set
up
a
business
for
you
Endorsement
is
your
way′
like
se
ole
se
ole;
baby
ooh
ahhy!
But
bros
na
money
make
crayfish
bend
ooh
Me
and
you
no
suppose
dey
the
same
set
ooh
But
e
as
my
mama
go
say
There
is
light
at
the
opposite
of
the
tunnel
ooh
Na
money
make
crayfish
bend
ooh
I
know
say
things
ooh
e
never
gel
oh
But
as
e
my
mama
go
say
ooh
oh!
Then
we
ball
Tiwa;
Even
though
we
savage
The
world
look
Phyno,
say
we
fine
eh!
We
no
go
dey
live'
On
top
fake
package
Too
many
friends
bottle
of
a
whine
ooh
yeah...!
Konami
the
baddset
producer!
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.