Текст песни KATIGORI - Oxlade
Hm,
no-no
(Yeah,
ayy,
the
big
man)
(Listen
to
the
big
men)
So
many
stories
untold
(kripo)
So
many
mysteries
I
gats
to
unfold
The
music
legacy
I
gats
to
uphold
As
I
run
you
the
data,
dey
try
to
dey
download
o
All
of
them
know
say
I
bloody
on
code
The
day
wey
every
knees
shall
bow
Every
tongue
confessing,
on
God
Give
them
gbẹdú
from
the
front
and
back
To
the
left
and
right,
dem
go
reload
o
I
know
the
journey
long
But
Oritse
don
throw
me
the
compass
for
the
road
o
I
no
know
how
I
wan
do
am
But
e
go
sup
(sup)
And
e
shock
una
'cause
e
go
choke
Even
though
I
no
know
how
I
wan
do
am
'Cause
e
go
soft
And
e
go
shock
una
'cause
e
go
choke
Igi
imú
jina
s'ori
You
know
say
me
and
you
no
dey
for
same
katigori
The
story
long
Igi
imú
jina
s'ori
You
know
say
me
and
you
no
dey
for
same
katigori
The
story
long
Ahn-ahn
I
know
many
boys
want
to
be
like
me
Many
boys
wan
dey
sound
like
me
And
still
many
boys
done
dey
backbite
me,
why
me?
(Ahn-ahn,
ahn-)
Some
of
these
gatekeepers
wan
dey
boycott
me
Some
OGs
don
dey
blackball
me
But
I
get
Jesus
wey
dey
support
me,
on
G
I
no
know
how
I
wan
do
am
But
e
go
sup
(sup)
And
e
shock
una
'cause
e
go
choke
Even
though
I
no
know
how
I
wan
do
am
'Cause
e
go
soft
And
e
go
shock
una
'cause
e
go
choke
Igi
imú
jina
s'ori
You
know
say
me
and
you
no
dey
for
same
katigori
The
story
long
Igi
imu
jina
s'ori
You
know
say
me
and
you
no
dey
for
same
katigori
The
story
long
So
many
stories
untold
(kripo)
So
many
mysteries
I
gats
to
unfold
The
music
legacy,
I
gats
to
uphold
As
I
run
you
the
data,
dey
try
to
dey
download,
o
All
of
them
know
say
I
bloody
on
code
(bloody
on
code)
The
day
wey
every
knees
shall
bow
Every
tongue
confessing,
on
God
Give
them
gbẹdú
from
the
left
and
right
To
the
front
and
back,
them
go
reload
o
You
know
the
journey
long
But
Oritse
don
send
me
the
compass
for
the
road
o

1 KATIGORI
2 PIANO
3 RMF
4 OFA
5 ON MY MIND - OMM
6 OLOLUFE
7 D PTSD INTERLUDE
8 OLAITAN - OLAOLUWA
9 BLESSED
10 INTOXYCATED
11 IFA
12 KU LO SA
13 OVAMI
14 ARABAMBI
15 TAMUNO INTERLUDE
16 ASUNASA - HOLD YOUR WAIST
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.