Pepenazi - Secretary Jesu текст песни

Текст песни Secretary Jesu - Pepenazi



Easy!
If them talk say you no go make am
I say look them for back and no worry
Just believe God got your back there's no time for bad vibes
Keep moving
Awon temi ni gboro, them be ride or die
I no dey worry
You talk say I no go make am
I say, won ni secretary Jesu mi
Check!
Shout out to everyone who seeks the best life
It's like love over hating that's my best line
Ati ninu next life mo tu carry same vibez
Ka de ta ra mo sewa
As we dey pran
Low key my guy, nobody perfect
Na poverty sometimes dey cause bad press
Or bad friends
Or fake life
Cause nobody one carry last for this life
But the main thing I say ke ma show love
No bring another man down just to show off
Is a cold war
Mo ni stay warm
I'm on my grind, so I no dey hear word
Drink water make u mind your business
Work hard koje kolunbį the witness
Time spent on another man's business na
The same time you fit use write your business
If them talk say you no go make am
I say look them for back and no worry
Just believe God got your back there's no time for bad vibes
Keep moving
Awon temi ni gboro, them be ride or die
I no dey worry
You talk say I no go make am
I say, won ni secretary Jesu mi
Awon ko ninu journey yi
Them Jones us
Forming Kristi, gbinga won ni Jesus
Iwo fa lenu
Let them keep it up
Is okay, for they never saw the dream first
See my guy, you better stay woke
Never give up ba won omo Soweto
To ba súbú, make you rise up and don't let go
Koma, so è, then you know no eggroll
O ri David, Lari omo Goliath
Moni Joseph pelu iyawo Potipha
The place where I dey go it is very far
Nitori ye iyari, mo de fariga
But wait first, no too hear men or
They go blow your capital like Yemen
I'm a goalgetter, I'm not a yes man
So we can talk, me I dey quick to rehess man
If them talk say you no go make am
I say look them for back and no worry
Just believe God got your back there's no time for bad vibes
Keep moving
Awon temi ni gboro, them be ride or die
I no dey worry
You talk say I no go make am
I say, won no secretary Jesu mi
End



Авторы: Opeyemi Gbenga Kayode


Pepenazi - M.C.M.C: My Coat of Many Colours
Альбом M.C.M.C: My Coat of Many Colours
дата релиза
06-09-2019


Еще альбомы
Исполнитель Pepenazi, альбом Zerubbabel
2021
Исполнитель Pepenazi, альбом Tonight
2020
Исполнитель Pepenazi, альбом Woman
2020
Исполнитель Pepenazi, альбом Body
2020
Исполнитель Pepenazi, альбом Fine
2019
Исполнитель Pepenazi, альбом Amazing
2019
Исполнитель Pepenazi, альбом Bang!
2018
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.