Pherowshuz feat. Mista Gwan - Currency текст песни

Текст песни Currency - Pherowshuz



It's tha Phero
Airbove music
Phero' let my people go
Wetin you want
Wetin you need o
Say you wonna make this currency
Currency baby
Make this currency
Currency baby
Anything you want
I go provide ooo
Cos I'm making all this currency
All this currency
Currency Cur, currency
One for da money
Two for da money
Three for da money, hell
Four for da money
Cos everything we do
You know it's all for the money
Thats why a nigga wonna spend it all on a honey
Money slow to enter
That's why I'm trynna make it fast like Ramadan
Rain or harmattan
Live my life like any day fit hammer time
So I no dey take anything for granted
Any opportunity na chance to be planted
In the
In the river where da money dey flow
Me sef go chook bucket
Make I carry dey go
And I'm on that
Steady on a come back
Be the typah man that the ladies go dey call back
Cos of how I run dat
Get da kind name wey nobody go wan Loose from their contact
Oya come tap 'cos
Wetin you want
Wetin you need o
Say you wonna make this currency
Currency baby
Make this currency
Currency baby
Anything you want
I go provide ooo
Cos I'm making all this currency
All this currency
Currency, Cur, currency
Rapper turn record exec
I'm all about cheques
Thinking how to big up my artists
So we can flex
Cos omo men to chop money sweet
Bros I dey tear meat
You no dey see my open teeth
Looking fresh to death
From head to feet
Everything executive
You can check da suite
Everybody jus dey dream ur dream
One day u go live the life sef
And so it seems
That anybody fit to make am o
Even village people no go fit to break am o
Assalamu alaikum o
Phero' don come back oya take am o
We need to be killing this
So take ammo
Shooting to da top
Nobody go escape am o
Till then I no go rest
I no go feel bam o
Money comes n goes
But me I wan keep am o
Wetin you want
Wetin you need o
Say you wonna make this currency
Currency baby
Make this currency
Currency baby
Anything you want
I go provide ooo
Cos I'm making all this currency
All this currency
Currency, Cur, currency
Wetin you want
Wetin you need o
Say you wonna make this currency
Currency baby
Make this currency
Currency baby
Anything you want
I go provide ooo
Cos I'm making all this currency
All this currency
Currency, Cur, currency
One for da money
Two for da money
Three for da money, hell
Four for da money
Cos everything we do
You know it's all for the money
Thats why a nigga wonna spend it all on a honey



Авторы: David Joshua


Pherowshuz feat. Mista Gwan - THA Phero
Альбом THA Phero
дата релиза
01-04-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.