Pherowshuz feat. Danny Joe - Gentleman текст песни

Текст песни Gentleman - Pherowshuz , Danny Joe



Hey!
Phero' let my people go
Ooowi!
Airbove Music
Me I no be gentleman like that
Iyo iyoo!
I no be gentleman at all ooo
Me I no be gentleman at all ooo
I no be gentleman at all ooo
Ooowi! ehen! ehen! ehen!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
I no dey hear word
I no dey hear word
I no dey look face
But I dey fear God
For dis Naija wey we dey
Is a weird job
Trynna to do right
But wrong people got u wedged up
You gas to be smart
You gas to shine eye
If you no dey see far
Then you're a blind guy
Open your mind omoh!
That's my kind guy
Things can get ugly
Even if you are fine guy
They say pride goes before a fall
But u can still be humble till u stumble
A thin line between humility
And stupidity
Las Las,
If you fumble you will crumble
For this Naija ehn!
Me I no be gentleman at all
Never that never that
I no be gentleman at all ooo
This nice guy no go carry last
Me I no be gentleman at all ooo
I no be gentleman at all ooo
Ooowi! ehen! ehen! ehen!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
Some might feed off you
But if they had the chance
They will feed on you
When they need help
They will bleed on u
Put they needs on you
Get what they want
And then they leave from you
But no level
God go blow breeze on you
Anything wey dey squeeze go release From you
They say he's so humble
Omoh! hes so nice
Na the same one dem go dey call mumu For night
If you too good
You be kpako
And if you too bad
You be swegbe
So many hunters in the Bush
But na only one meat dey your soup
If you be gentleman
You go suffer
You be gentleman
Igah nu ife
When them say come chop
You dey form
Before you know
You no go see food to chop
Me I no be gentleman at all
Never that never that
I no be gentleman at all ooo
This nice guy no go carry last
Me I no be gentleman at all ooo
I no be gentleman at all ooo
Ooowi! ehen! ehen! ehen!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
Shebi na gentleman dey carry first
For class
And na gentleman dey work pass
For work
Na why gentleman dey chop last
For life
Me I no be gentleman at all ooo!
If you too good
You be kpako
And if you too bad
You be swegbe
So many hunters in the Bush
But na only one meat dey your soup
Ooowi!
Danny, DannyJoe wey dey sing song
Yea yea yea ooo!



Авторы: David Joshua


Pherowshuz feat. Danny Joe - THA Phero
Альбом THA Phero
дата релиза
01-04-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.