Philkeyz - Rhythm nd Bass текст песни

Текст песни Rhythm nd Bass - Philkeyz



Ok yesterday my mama call me say are you ok
I tell my mama say I'm very ok
She say remember that your special baby
See I enter uni to study economics
My music come scatter the premises
What a bad guy
But they don dey feel my melody
Cos na wetin I get I go give
Na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Gimme the mic make I totori you
I go knack you the beating and give you the melody
Na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama them
And the youngy them don dance to my melody
Na wetin I get I go give
Na the rhythm and bass
Na the rhythm and bass
When the gbedu enter the system
They say the thing is ringing inside my head
I never see a gbedu wey sweet like this
Mr DJ turn up the volume
Shebi na mr melody give us the rhythm
Baby oh, baby oh, baby
Dance to the gbedu make we jolly oh
No be today I dey knack the gbedu
And na my duty to dey give you the gbedu
Cos na wetin I get I go give
Na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Gimme the mic make I totori you
I go knack you the beating and give you the melody
Na the rhythm and bass
Make I hit you with the rhythm and bass
Say old mama them
And the youngy them don dance to my melody
Na wetin I get I go give
Na the rhythm and bass
Na the rhythm and bass



Авторы: Philkeyz


Philkeyz - Premium
Альбом Premium
дата релиза
26-02-2021



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.