Popular - Destiny текст песни

Текст песни Destiny - Popular



Popular la la la la
Shey I must be dreaming
Shey na me be this I can't believe it
Shey dem wan pour sand sand for my garri
But Oluwa no gree for them oh
Oluwa no gree for them oh oh
And my mama say no trust person
'Cause na who know person
Na e dey kill person
Wetin my eyes don see I swear e no fit reach me talk
As I just dey work
Make the blessing come
My destiny, destiny
Nobody can change it
Nobody fit stop am
My destiny, destiny
Nobody can change it
Nobody fit stop am
And I wan hammer, hammer, hammer
I buy hummer, hummer for mama
I give her Pounds, Naira or Dollar
But dem dey pray make I fall down oh
But I go hammer, hammer, hammer
I buy hummer, hummer for mama
I give her Pounds, Naira or Dollar
But dem dey pray make I fall down oh
So tell me one reason why dem carry my matter for head
Give me one reason why dem want make my happiness end
But oluwa don butter my bread
And he go put them to shame
Say I just want to shayo o
I just want to live my life
No one knows tomorrow o
So many nights I cried
Omoh I don cry sotey my eyes wan tear
And na one shoe I dey wear that year
Even my only trouser sef e don tear
Omoh me I suffer that year
My destiny, destiny
Nobody can change it
Nobody fit stop am
My destiny, destiny
Nobody can change it
Nobody fit stop am
And I wan hammer, hammer, hammer
I buy hummer, hummer for mama
I give her Pounds, Naira or Dollar
But dem dey pray make I fall down oh
But I go hammer, hammer, hammer
I buy hummer, hummer for mama
I give her Pounds, Naira or Dollar
But dem dey pray make I fall down oh
My destiny, destiny
Nobody can change it
Nobody fit stop am
My destiny, destiny
Nobody can change it
Nobody fit stop am
See my destiny ye ma
See my destiny
See my destiny ye ma
Popular la la la



Авторы: Christoper Ugochukwu Godstime


Popular - Who Is Popular
Альбом Who Is Popular
дата релиза
19-06-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.