Pryme feat. Peruzzi & DaVido - Kilode текст песни

Текст песни Kilode - Davido , Pryme , Peruzzi



Come gimme love
(Their daddy)
E dey hold me for work
(Their daddy)
-Im looo
If u no wan gimme love
(Ya daddy)- its davido.oh their daddy
Why u dey hold me for work - pryme official
(Their daddy)
- Damnnn fresh on the beat
Girl i no go do you ojoro
Like bread and butter we go dey together baby ooh yah
Pass me ur love make we turn up ooh ohh ohh ohhh
The way u do dey make me dey go crazy for u
Dem say love e dey blind, but i dey see am for your eyes
Erimma you are my life
Obu mu na gi final
Look aroundbaby see what youve done to me
Sisi dont u realize yeah yeah
Baby kilodeee yeah
Wetin u give me chop ooh
Baby kilode eeh
Me i go wan chop again
Ooh yeah yeah
Come gimme love
(Their daddy)
E dey hold me for work
(Their daddy)
If you no wan gimme love (crudu bang bang bang bang)
(Their daddy)
Y u dey hold me for work
-Im loooo
(Their daddy)
Peruzzi's version
Same shawdy we dey wine for the dough
You for gimme love before i sample the kpo(
Kpo kpo the kpo kpo the kpo kpo the kpo kpo)
My heart e dey beat e dey go slow (go go go slow)
Na im me i no know, whether na gucci,
Fendi or gamo wey make u wan dey run away
I no know again, baby tellme kilode
Manya manya
Girl i don high and i cant stop but i wan
Chop but i cant chop cus u no dey eeh yeah
Manya manya
See girl i don high eeh
Girl i cant stop eeh
Baby kilodeee aii
Wetin u give me chop ooh eeeh
Baby kilode eeh
Me i go wan chop again
Ooh yeah yeah
Damnnn fresh on the beat
Come gimme love - gimme love
(Their daddy...)-ooh their daddy
E they hold for work - for work ooh
(Their daddy)- oh their daddy
If u no wan gimme love
(Their daddy)- oh their daddy
Why you dey hold me for work - hold me for work
(Ya daddy)
Davido's version
Na your food i dey wan chop
Everything go be non-stop
For your sake i go lock up
Shey na me yo go wan marry
My pikin you gats carry
You go live you no go work hard
She say na so the lifestyle dey dey?
I say na so the lifestyle dey play
Chop life!
Ooh we get it all you can wear it all (oshey)
That life!
I give you tons of pearls give you all the world(oshey)
Sweet life!
For you i sing a song and amma out u on (oshey)
Awon baby My life!
Osheyyy
Your life! (oshey)
Baby kilodeeh
Wetin u gimme chop
Baby kilodeeh
Me i go wan chop again
Big sponsor (echo)
THE END



Авторы: Ogunmefun Olanrewaju


Pryme feat. Peruzzi & DaVido - Kilode (feat. Davido & Peruzzi) - Single
Альбом Kilode (feat. Davido & Peruzzi) - Single
дата релиза
29-08-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.