RazeDandy - Finally текст песни

Текст песни Finally - Raze



Call me raze dandy, shake body make i spray you money,
Omotosho why you acting funny
Acting funny, why you acting corny eee
Like this, my jam dey start the party o
Say man don't roll with no kids
I want a girl wey get body o
(Say) like this, say man don settle dem fees
Say na to party down with my gee's
And na to start the car with my key's (my key's)
Finally, everybody don dey envy me
Tell all the girls make dem fashy me
All of my guys don dey ginger me
Dem dey ginger me
(Say) finally all of the kele they envy me.
Now you're chilling with the mvp.
She do the whine and she tempting me, and she tempting me (eee)
Money o, oh money
She no go call you honey o, without money
She no go tell me story o, if i get money
Money o, oh money
No shakara cause gbege o, shwaty think say na play play o,
Dance i go spray you my money o
Till the early morning o
(No shakara cause gbege o, shwaty think say na play play o,
Dance i go spray you my money o
Till the early morning o)
Finally, everybody don dey envy me
Tell all the girls make dem fashy me
All of my guys don dey ginger me
Dem dey ginger me
(Say) finally all of the kele they envy me.
Now you're chilling with the mvp.
She do the whine and she tempting me, and she tempting me (eee)
Say she tempting me, ahh say she tempting me.
Whine of the century, ahh rock me gently
Y'all don't know what i'm into,
Bad man no need no intro,
I'm no small boy for your info,
I dey make all your girls to dey ijo.
Call me raze dandy, shake body make i spray you money,
Omotosho why you acting funny
Acting funny, why you acting corny eee
(Call me raze dandy, shake body make i spray you money,
Omotosho why you acting funny
Acting funny, why you acting corny eee)
Like this, my jam dey start the party o
Say man don't roll with no kids
I want a girl wey get body o
(Say) like this, say man don settle dem fees
Say na to party down with my gee's
And na to start the car with my key's (my key's)
Finally, everybody don dey envy me
Tell all the girls make dem fashy me
All of my guys don dey ginger me
Dem dey ginger me
(Say) finally all of the kele they envy me.
Now you're chilling with the mvp.
She do the whine and she tempting me, and she tempting me (eee)
Money o, oh money
She no go call you honey o, without money
She no go tell me story o, if i get money
Money o, oh money
Vibes... dandyyy



Авторы: Raze


RazeDandy - Finally
Альбом Finally
дата релиза
06-11-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.