Reekado Banks - Happy Yourself - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Reekado Banks - Happy Yourself




Happy Yourself
Sois heureux toi-même
Run checker
Laissez checker
Olopa no dey ginger me oh
La police ne me fait pas peur
Na fresh I fresh I no kill nobody oh (nobody oh)
Je suis frais et propre, je n'ai tué personne (personne)
I no be ajibole, see na party I dey go so
Je ne suis pas un voyou, regarde, je vais à une fête
For this party I go rock mic oh
À cette fête, je vais faire vibrer le micro
I dey pray say everybody go dey feel my flow (oh, oh)
J'espère que tout le monde ressentira mon flow (oh, oh)
Abeg no go dull my ginger oh (oh, oh, oh, oh)
S'il te plaît, ne gâche pas mon excitation (oh, oh, oh, oh)
So brother man me I wan happy myself, feel alright
Alors mon frère, je veux être heureux moi-même, me sentir bien
Take one beer, I don pay for you
Prends une bière, je l'ai payé pour toi
Happy yourself, feel alright
Sois heureuse toi-même, sens-toi bien
Tell dem say I don pay for you
Dis-leur que je l'ai payé pour toi
Me I wan happy myself, feel alright
Je veux être heureux moi-même, me sentir bien
Take one beer I don pay for you
Prends une bière, je l'ai payé pour toi
Happy yourself, feel alright (feel alright)
Sois heureuse toi-même, sens-toi bien (sens-toi bien)
Tell dem say I don pay for you (mo ni red oh)
Dis-leur que je l'ai payé pour toi (j'ai du rouge)
You know today (yeah) you no know tomorrow (no)
Tu sais aujourd'hui (oui), tu ne sais pas demain (non)
We dey this world based on time wey we borrow
Nous sommes dans ce monde en fonction du temps que nous empruntons
I no fit say everybody go be hero
Je ne peux pas dire que tout le monde sera un héros
But you gats believe yourself
Mais tu dois croire en toi-même
So ogbeni roll one
Alors, mon pote, fais-en une
Make we holla all the kele make dem come we side oh
Faisons un peu de bruit pour que les filles viennent de notre côté
'Cause I gat to hold one (hold one)
Parce que j'en ai besoin (j'en ai besoin)
I no fit kill myself for inside this life oh
Je ne peux pas me suicider dans cette vie
You know I'm a road man (I'm a road man)
Tu sais que je suis un homme de la route (je suis un homme de la route)
I just dey do my shows, I dey mind my business
Je fais juste mes concerts, je m'occupe de mes affaires
Brother make you bone am (bone am)
Frère, profite-en (profite-en)
I no dey like people wey dey test my patience
Je n'aime pas les gens qui mettent ma patience à l'épreuve
So brother man me I wan happy myself, feel alright
Alors mon frère, je veux être heureux moi-même, me sentir bien
Take one beer, I don pay for you
Prends une bière, je l'ai payé pour toi
Happy yourself, feel alright
Sois heureuse toi-même, sens-toi bien
Tell dem say I don pay for you
Dis-leur que je l'ai payé pour toi
Me I wan happy myself, feel alright
Je veux être heureux moi-même, me sentir bien
Take one beer I don pay for you
Prends une bière, je l'ai payé pour toi
Happy yourself, feel alright
Sois heureuse toi-même, sens-toi bien
Tell dem say I don pay for you (mo ni red oh)
Dis-leur que je l'ai payé pour toi (j'ai du rouge)
Olopa no dey ginger me
La police ne me fait pas peur
Na fresh I fresh I no kill nobody
Je suis frais et propre, je n'ai tué personne
I no be ajibole, see na party I dey go
Je ne suis pas un voyou, regarde, je vais à une fête
All I wanna do is just chill (and fuck, yeah)
Tout ce que je veux faire, c'est juste me détendre (et baiser, oui)
In the back of the Benz with my kele dem, pef
À l'arrière de la Benz avec mes filles, pef
If you like you vex, me I don't care, me I don't stress
Si tu veux te fâcher, je m'en fiche, je ne suis pas stressé





Авторы: Imiebam Apiafi, Godson Epele, Hanniel Ayoleyi, Destiny Eghomwanre


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.