Reekado Banks - Happy Yourself текст песни

Текст песни Happy Yourself - Reekado Banks



Run checker
Olopa no dey ginger me oh
Na fresh I fresh I no kill nobody oh (nobody oh)
I no be ajibole, see na party I dey go so
For this party I go rock mic oh
I dey pray say everybody go dey feel my flow (oh, oh)
Abeg no go dull my ginger oh (oh, oh, oh, oh)
So brother man me I wan happy myself, feel alright
Take one beer, I don pay for you
Happy yourself, feel alright
Tell dem say I don pay for you
Me I wan happy myself, feel alright
Take one beer I don pay for you
Happy yourself, feel alright (feel alright)
Tell dem say I don pay for you (mo ni red oh)
You know today (yeah) you no know tomorrow (no)
We dey this world based on time wey we borrow
I no fit say everybody go be hero
But you gats believe yourself
So ogbeni roll one
Make we holla all the kele make dem come we side oh
'Cause I gat to hold one (hold one)
I no fit kill myself for inside this life oh
You know I'm a road man (I'm a road man)
I just dey do my shows, I dey mind my business
Brother make you bone am (bone am)
I no dey like people wey dey test my patience
So brother man me I wan happy myself, feel alright
Take one beer, I don pay for you
Happy yourself, feel alright
Tell dem say I don pay for you
Me I wan happy myself, feel alright
Take one beer I don pay for you
Happy yourself, feel alright
Tell dem say I don pay for you (mo ni red oh)
Olopa no dey ginger me
Na fresh I fresh I no kill nobody
I no be ajibole, see na party I dey go
All I wanna do is just chill (and fuck, yeah)
In the back of the Benz with my kele dem, pef
If you like you vex, me I don't care, me I don't stress



Авторы: Imiebam Apiafi, Godson Epele, Hanniel Ayoleyi, Destiny Eghomwanre


Reekado Banks - Off The Record
Альбом Off The Record
дата релиза
27-11-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.